Show Posts
Pages:
[1] 2
1  Forum / The Buzz Central / Re: El-rufai attacked on twitter for tweeting about jesus sleeping with mary on: 30-01-2013 04:12 PM
he is a stupid man. and a very very big, large idiot.
2  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ENGLISH LANGUAGE on: 23-03-2011 04:36 PM
poster, u see ur life? so na after u don confess all the  undieing  love wey u get for her finish , an now u con know say, she day wish happy birthday day. abi?  hi no good oooooooooooooooooooooo.
3  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Eleven People on a Rope on: 23-03-2011 04:29 PM
funny  Cheesy Cheesy Grin Grin
4  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MEN NEVER LISTEN!!!!!!!!!!! on: 23-03-2011 01:11 PM
nice joke
5  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NEVER FIGHT YOUR WIFE on: 23-03-2011 01:07 PM
as she use the thoothbrush wash the toilet, wati com happen? i no know why all this una joke too dey get part 2, na film?
6  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: STUPID GREEDY STEPHEN.... on: 23-03-2011 01:03 PM
Quote from: kenolis on 23-03-2011 12:37 PM
Quote from: miyen on 23-03-2011 12:35 PM
poster, i don dey tell una since say, make una no dey thief people joke, una no dey hear. see wati don happen na,

wetin don dey hapen? you don get bele Shocked Shocked Shocked
     no no be only belle to eat food i don get, i don also get legs to run well well 4r u, cos u too dey thief wati no be ur own, if sombody con thief ur tin uko? u go like am?
7  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: WHY STUDENT FAIL on: 23-03-2011 12:42 PM
Quote from: ishola1000 on 22-03-2011 10:36 PM
WHY STUDENT FAIL
Sundays-52 in a year,Days left 313
Summer holidays 50,Days left 263
8 hrs daily sleep-130 days GONe, Days left 141
1 hr daily playing means 15 days,Days left 126
2 hrs daily for eating means 30 days.Days left 96,
1 hr talking means 15 days.,Days left 81
Exams days 35 days,Days left 46
Eid & Gov holidays 20, Days left 26
Movies,TV at least 25 days,Days left 1
That 1 day is your BIRTHDAY.
           i can see,   thats why u no know anything,
8  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: STUPID GREEDY STEPHEN.... on: 23-03-2011 12:35 PM
poster, i don dey tell una since say, make una no dey thief people joke, una no dey hear. see wati don happen na,
9  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: See This Superman Bachelor on: 23-03-2011 12:28 PM
nice joke,
10  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Naija Quotes on: 23-03-2011 12:22 PM
befor i talk anytin for dis joke, or poem, wey dis penson write os talk, i wan know u insurt bankers,  who be that penson? let that penson identify its self by raising up its hands and legs.
11  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: PATERNITY MATTER on: 23-03-2011 12:09 PM
 d tin way money dey do for this world hen? na only God go fit talk am,
12  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A Businessman And A Beautiful Girl on: 25-02-2011 05:27 PM
guy u no see i no sabi lie, ur joke enter well well.
13  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The Exam on: 25-02-2011 04:52 PM
Quote from: kenolis on 25-02-2011 01:22 AM

nexttttt!!!
[/size][/color] na only wati u get to talk be that?
14  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: XAVEXDO'S LIFE STORY on: 25-02-2011 04:28 PM
Quote from: kenolis link=topic=60[color=green
582.msg1880134#msg1880134 date=1298639399]
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
[/size][/color] u no answer me?
15  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Negative Habits on: 25-02-2011 04:20 PM
Quote from: kenolis on 25-02-2011 04:06 PM

i say welcome...ur ear well well Tongue
[/size][/color] u see the reason wey i no want make u answer my Q. becos u no dey fit answer stranght Q. well tanxs for the half answer,
16  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Negative Habits on: 25-02-2011 03:43 PM
eh! u say?
17  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: lol on: 25-02-2011 03:39 PM
the tin wey the bros be dey hide na,
18  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: for igbo on: 25-02-2011 02:56 PM
infact eh, this is the worst joke i ve ever read . don't even know wat she is talking abt.
19  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Keep The Damn Egg on: 25-02-2011 02:46 PM
Quote from: kenolis on 25-02-2011 01:53 PM

e get paticuler person wey dey dey ask question?
i don give u the answer now u write dawn come here the talk.
i know say u go write see blood 4ur exam.
oya thank me  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
[/size][/color] well, e don tey well well, wey i finish schoooooo. but if u fit carry me go back make i go write{ see blood}, no yawa, i go go.
20  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MR & MRS on: 25-02-2011 02:39 PM
how we go take guese, we follow u go the place? 
Pages:
[1] 2