what is read is that they wont allow of using naija credit card for swipe in any mall oversea, why someone won't be able to withdraw from his or her ATM again..
if na lil wayne or chris brown, some foolish people wey dey abuse iyanya go talk say he sexy , but since he be a man from nigeria , dem no fit confess .. who knows maybe na big belle most of you guyz commenting rubbish carry for stomach ..! Ahan wereeeey!!
because mayweather dey enjoy his life, some people go dey vex like say na der papa help him gather his money .. Is it your money ? Wetin concern you with that is how tyson spend his money ? na you dey feed tyson now !!!
I can see some haters on here.. most of these ambassadors are doing Nothing .. Why can you just stop talking trash abi he don sack your papa ni ? even if he sack your fada it mean your fada no loyal to his country .. to all oga jona guyz
He shouldnt have beat him in public but as for me ooo , i still dey look for one Indian man to wound in nigeria , they are very wicked and i go revenge
Why not.. even if na blow .. she would laugh it out once i give her blow and might be two blow so i would give her 600m and also take 600m .. Na Opportunity and they said it comes at once ..
You never mention Indian girls, Russian.. But to talk the truth .. beauty and ugly dey every where .. i cant judge but my Chinko Lecturer always said it in class that Nigeria Babe are beautiful even in front of Uganda babes .. cos they only get big Ass in uganda .. and ETHIOPIA face fine but not ass .. but my naija babes ... den get everything even over load sometimes.