Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Wizkid Impregnates Undergraduate Student, Becomes a Father at 21 on: 22-08-2011 02:58 PM
na fame dey deceive this guy
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Picture Of Goodluck Jonathan "Taking Orders" From Olusegun Obasanjo on: 29-03-2011 09:02 AM
Mr poster,u're jst a liar.Gossip lyk u
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Mass failure recorded in WASCE •As 80% of candidates fail English, Maths on: 28-12-2010 07:33 PM
The result is just too poor but they can do better if they try next time.
4  Forum / Relationships & Romance / Re: What intimate Xmas gift will you give your partner? on: 13-12-2010 08:57 AM
Guys,abeg mak una yan beta thing nw.So dat we wey no get idea of wetin to buy go gain 4rm una.
5  Forum / Relationships & Romance / Re: What intimate Xmas gift will you give your partner? on: 13-12-2010 08:56 AM
Guys,abeg mak una yan beta thing nw.So dat we wey no get idea of wetin to buy go gain 4rm una.
6  Forum / The Buzz Central / Re: "I Will Become A Pastor" - Timaya on: 10-12-2010 09:14 PM
Carry go timaya we niger deltans dey behind u.Dnt even listen 2 any critic.e.g Gravity.
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Life expectancy in Nigeria is now 48.4yrs, says UN report on: 30-11-2010 10:13 PM
Abeg,may dem face their own problem b4 dem go dey talk anoda person own.Abeg make una help me o! I wan upload my pics 4 Np bt i no sabi do am.
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Cecilia Ibru very ill on: 12-10-2010 07:22 AM
I b like dis woman bt she com phyukup,bt no mata wat sha may dem treat her.
9  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: 400naira on: 11-10-2010 03:13 PM
 Grin funny but old.
10  Forum / Relationships & Romance / Re: Hotel address and condoms in your wife's bag? on: 5-10-2010 10:29 PM
According 2 d story,we are already married.So i gat no optn dan 2 4give her,bt if we are nt married yet,den dat is an offence dat warrant a RED CARD.(abeg dis pple wey dey brng dis lang"lol"mke una stopam dis place no b facebook)
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 4 Brothers of the same parents Sent to Kirikiri Prison on: 29-09-2010 10:30 PM
oga judge na wa 4 u oo,hw u go grant dis devils bail.A big disgrace 2 dere parents.Abeg make una give us beta things 2 read
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man slaughters two nieces to sell their heads on: 27-09-2010 09:31 PM
Dis man deserve 2 die.Abeg we nigerians don give dis man judgement.Hpe say i dey talk my naija frnds mind?
13  Forum / Sports / Re: Beautiful Pictures of Teslim Balogun Stadium, Lagos on: 27-09-2010 02:44 PM
Fantastic,hw i wish dere is 1 lik dis in d northern part of Naija.
14  Forum / Sports / Re: Beautiful Pictures of Teslim Balogun Stadium, Lagos on: 27-09-2010 02:35 PM
1daful stadium,i wl also lik 2 c one lik dis if nt mre dan,in d northern part of Naija.
15  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man kills pastor for molesting his daughter... on: 24-09-2010 03:09 PM
Abeg dat pastor deserve 2 die,bt we christian dey say na awa religion b d tru 1.I neva read 4 dis page say(Imam rape member)wat a shame!God ve mercy.
16  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Facebook scammer in police net on: 7-09-2010 09:56 PM
Make police teach am lesson.
17  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Generator inferno: Man, wife, 2 kids burnt to death, soo sad on: 7-09-2010 09:23 PM
Wat a sad story
Pages: