i think we should all learn from their mistake,and never to sleep with generator on in the same room we sleep.
may their soul rest in peace. AMEN.
Man!! Abed mak you no vex at all! tell me if naija good and we dey get constant ligth wetin go mak man by or think of keeping generator for em house wa em dey sleep, abi na who like noisy disturbance of the generation, abi na Generator, well for my own point and view, Abi na point of view me no know!!, our Governmant sorry!!! government are to be blame not the phyuking ass-hole or em man, So i have every believe that the blood of this sex lovers, sorry lovers are on their head and will remain there, so Mr modirator!! views!!! think if na lie i tLK and you make ur own point why na lie, good day, and RIP lol!! (no fear u no go die) God dey!