Show Posts
Pages:
1  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: IF YOU HAVE A DIRTY MIND PLEASE DON'T READ OOOOOOOOOOOOO (Page 4) on: 9-11-2010 04:47 PM
hahahaha una one kill me i don laugh sotee i fall for ground abeg my people no dey  teach me somthing like that
2  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Old Man & Doc on: 20-10-2010 02:55 PM
 na wetin be this sef habada allah i no come here at all make i just dey waka
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Yardua's death Blessing or Curse to Nigerians? on: 12-10-2010 05:50 PM
no time abeg
4  Forum / Relationships & Romance / Re: My girl friend cheated on me trice. on: 12-10-2010 05:44 PM
sorry its apity
5  Forum / Politics / Re: WILL BIAFRA COME BACK AGAIN? on: 12-10-2010 05:33 PM
Quote from: ajanni on 11-10-2010 11:47 PM
solid-solid mr foolish ,tight friends of mr senseless posts
kachi,babababaubanka wetin you sabi sef you no dey tire every time na so u go dey open and close mouth anyhow aturu
6  Forum / Politics / Re: You’re Hypocrites, Jonathan Slams Northern Elders on: 12-10-2010 05:28 PM
Quote from: ajanni on 12-10-2010 02:18 PM
you neva get your sef so , you see that my mouth wey i open so ? if not because of the DP i for don swallow you since long , if i swallo a ship , its just like say i take sandwitch so , i fell swallow 20 ships at one go , so make you take time ooo
see your mouth idiot you fit swallow rat talk less of a ship na so una go dey blow mouth as if say una go fit do am shewww
7  Forum / Politics / Re: You’re Hypocrites, Jonathan Slams Northern Elders on: 11-10-2010 05:24 PM
Quote from: ajanni on  9-10-2010 08:18 AM
Quote from: Beco4real on  9-10-2010 03:03 AM
Quote from: ajanni on  8-10-2010 09:48 PM
i laugh laugh and laugh again and again and i feel so sorry for some --------------------------------
[/color]

I have been following your senseless and tribalistic comments on Naijapals,if you and your "aboki" brothers dont feel safe been ruled by a southerner,then lets divide this mistake called a country and see if peace will reign.

divide it now , and who holds you back ? animal


can you imagine,who will be the first to cry if the mistake called nigeria is divided. daiska,ubanka
8  Forum / Relationships & Romance / Re: Policeman Impregnates Daughter 4 Times. on: 11-10-2010 05:14 PM
habada allah something bad e don happen na so so wahala everyday naija de turn to rotten dustbin before na man and goat today own na man and pikin.
9  Forum / Relationships & Romance / Re: Rough plays with your partner on: 30-09-2010 05:09 PM
i no dey like am cos e dey make me weak.
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Blackberry phone and Nigeria girls. on: 30-09-2010 04:35 PM
abeg naija girls no be say to dey use bb na bad thing but try to do it with some respect.
11  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals Personality Of The Year! [Divineproject] on: 30-09-2010 04:07 PM
na the swagger be that
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Igbo's only on: 22-09-2010 05:11 PM
biko kedu ka unu mere ejim na ka na ndi igbo nile no na ebe na enwe so obi uto
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pastor rapes job seeker during vigil on the altar on: 14-09-2010 04:44 PM
NA OLD STORY
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Kumasi "Ashawos" Angry Over Nigeria "Ashawos" on: 14-09-2010 04:16 PM
nawaaaaaaaaaa
e get as this rubbish be wether na niger ashawo or na ghana own wetin go meet una go pass death
so dat una go sit well well with baba god and explain why una dey open honeypot any how
Pages: