Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Sunday Sun Fashion Police and Today's Offenders on: 31-01-2012 12:39 AM
Quote from: Ifemylove on 29-01-2012 01:17 PM
if dem lyk mk dem wear only pant go out
no be only pant, na swimming pant gud pass.
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Sunday Sun Fashion Police and Today's Offenders on: 29-01-2012 12:51 PM
They should go naked no shaking men are there for them to sell to, as far say pdp na to share the moni, the rest na God dey save dem....happi viewing.
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SHOCKER!! Poverty Stricken Chad President Marries Woman For $26M In Dowry on: 29-01-2012 12:43 PM
Shame on all this Africa rulers, i am surprise for this foolishness.
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Murdered 6 Years Old Boy, Ikpomwosa (Video Interview with caretaker) on: 2-04-2011 09:06 AM
what a wicked world we re living, a mother of 2 still can have the mind to kill others.....we ve to be very careful with friends
5  Forum / Politics / Re: Lucky Igbinedion wanted by EFCC on: 31-01-2011 09:44 PM
Quote from: japhethjeff on 30-01-2011 04:17 PM
jawa don gas.........

Na wey dem go change wey dem get villa abroad and make expose dem to danger....wey dem take dey thief the otehr ppl sweat...i wonder how nigeria govt go turn the jury up and down and end it ....nt guilty...crazy world...may God help nigeria + me
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Rivers: 18 Perish in Communal Clash over english premiership match on: 23-12-2010 12:04 PM
FOOLISH PPL FIGHTING FOR CHELSEA AND MAN UNITED WHY THE PLAYERS ARE IN ENGLAND ENJOYING THEIR GOOD TIME ? YOU POOR PPL ARE FIGHT AND KILLING EACH OTHERS SHAME TO YOU......IF YOU ARE POOR OR BEEN AN UNEDUCATED FOOLS THAT'S DOESNT MAKE YOU FOOLISH..ANIMALS. INFACT I DONT KNOW HOW TO QUALIFY YOU PPL..IM TOTALLT DISAPPOINTED.
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Grammatical Blunders Made By Mrs. Jonathan on: 17-10-2010 01:07 PM
my broda abeg u our first lady dey try , wich one u no dey sef..abeg u jus leave alone ......oyibo no b our mama language so make she speak so every go understand ....na so na..oyibo dem suppose dey pratice us na...God bless 9JA...bless me too and u..vote 4 goodluck
8  Forum / Politics / Re: President Seeks Reps’ Approval For $4.43bn Loan on: 16-10-2010 12:21 AM
abeg uga president borow d money with sense becus if u no do well wi go tell , all dis money d open way 4 looting ......no go tear ur good coat wey we nigerian youth both at home and abroad don sow for u make u go tear am....e no gud oooo .. uga president shine ur eyes well look am well standi well well...GOD bless 9JA
9  Forum / Politics / Re: Pushing Nigeria To The Brink: Northern Political Leaders Ask Jonathan To Resign on: 8-10-2010 11:47 AM
chuo who the northerns wan threaten ..make una just go sit down for one corner..we nigerians both at home and abraod , president GOODLUCK JONATHAN ...remain our president ...2010 election we all surely behind him..we are ready this time around ......who una wan decisive dat time don pass........northerns ur time don pass give way for jonathan..we need a betta 9ja...God bless nigeria
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: MEND Not Responsible For Bomb Blasts -Jonathan on: 5-10-2010 10:14 AM
Quote from: ajanni on  4-10-2010 03:12 PM
Quote from: yun104 on  4-10-2010 02:57 PM
YES THAT IS TRUE NIGER DELTA CAN NEVER DO SOMETHING LIKE THAT ......   IBB OR OBASENJO SHOULD BE ASKED  ....   I KNOW THOSE GUYS AND WHAT DEY CAN DO

you that , you never serious so , why should obasanjo and ibb will ever do such a thing ? can,t you ask your self that question first even with out MEND claiming the responsiblity for the blast , thats really a false accusation, and its so baseless and senseless

I THINK YOU ARE OF THOSE BAD PPL WHO DONT WANT THE  POOR NIGER DELTA TO SEE PROPERITY ....IBB PPL....UR GUYS TIME IS GONE......GOD BLESS GOODLUCK TO 9JA
11  Forum / Sports / Re: Peter Osaze is English Premier League player of the month! on: 5-10-2010 10:06 AM
OSAZE KEEP D 9JA FLAG FLYING HIGHRER HIGHER.......PROVE DEM WRONG BRO....WE ALL BEHIND U SOLIDLY....REMAIN BLESS
12  Forum / Relationships & Romance / Re: I will never marry again - Says 9ice on: 2-10-2010 10:08 PM
9ice always be yourself.......she is gone already....
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: British kid banned from USA for life for sending Barack Obama an abusive email on: 14-09-2010 07:32 PM
yes the foolish and idiot must ve had from his parents dat na fact my broda no mind dem o ...see d pinkin sef
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Students Chase Babangida’s Campaigners From Abeokuta on: 14-09-2010 07:28 PM
this is a good moves by the nigerian youth thus i'm nt in the country we re truely with those nigerian youth who as said no to ibb and dokpesi......let stand aganist who as refuses to let the unprivileged nigeria lives happily it's time......babagida must goooooooooooooooooooooo.....
Pages: