Show Posts
Pages:
[1] 2 3 4
1  Forum / The Buzz Central / Re: "I Own Mohits Records and Don Jazzy Is My Artist" - Dbanj on: 13-03-2012 11:27 PM
DBANJ GO AMERICA GO LEARN HOW TO 'BEEF'
NA PART OF THE CONTRACT WEY HE SIGN WIT KANYE WEST,
BY SO DOING DEM GO SELL DEM INTERVIEWS,MAGAZINES ETC,
NAIJA PPL MAKE UNA SHINE YA EYES OO
NA YEYE NEWS LIKE DIS AMERICAN ARTIST TAKE DEY MAKE PLENTY MONEY Huh? Huh? Huh?
2  Forum / The Buzz Central / Re: "I Own Mohits Records and Don Jazzy Is My Artist" - Dbanj on: 13-03-2012 11:09 PM
WETIN COME CONCERN ME FOR DIS KIN YEYE TALK NA?

FOR SCHOOL WE GET TEACHER AND STUDENT.

IF DBANJ AND DON JAZZY LIKE MAKE DEM TAKE DERE MOUTH CHOP SHIT,NA DEM GET AM!!!!!!
3  Forum / The Buzz Central / Re: Revealed! List of Nollywood Single Mothers on: 9-03-2012 10:12 AM
IS IT A CRIME TO BE A SINGLE MOTHER? DEM NO BETA PASS MARRIED MOTHERS WEY NO GREE BORN FOR THEIR HUSBAND?
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bomb Blast At COCIN Headquarters in Jos, Plateau State on: 26-02-2012 01:52 PM
DIS ABOKI PEOPLE DEY PLAY WITH GOD,
THE ANGER OF GOD WILL SOON STRIKE THEM ALL DEAD...EWU PPL Huh? Huh?
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Warri Man Beats His Five Years Old Daughter, Bethel Okoro TO Death on: 16-02-2012 12:45 AM
MAYBE HE WAN RAPE THE GIRL,AS THE LITTLE GIRL NO AGREE,HE KUKUMA BEAT HER TO DEATH!!!
6  Forum / Sports / Re: ZAMBIAN CHIPOLOPOLO ARE THE CHAMPIONS OF AFRICA! on: 13-02-2012 12:48 AM
WEY ALL THE ZAMBIAN ASHAWO DEM? I WANT FREE honeypot FOR 1YEAR OO.NA WETIN UNA PROMISE ME IF UNA WIN THE CUP!!
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: B*R*E*A*K*I*N*G N*E*W*S: SSS re-arrest Kabiru Sokoto on: 10-02-2012 02:20 PM
NA TODAY!! HE GO STILL ESCAPE AGAIN..SNAKE NO DEY ENTER PRISON NA!!ABOKI MAN GO STILL OPEN GATE MAKE HE ESCAPE.
8  Forum / The Buzz Central / Re: I was not sleeping with Uche Ikechukwu and We Didnt Date - Uche Jumbo on: 2-02-2012 02:03 AM
SHARRRAAP!!!UCHE JUMBO,,,LIAR!!!UCHE IKECHUKWU FUUCKK YOU WELL WELL, YOU NO FIT DENIA AM JARE.
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Meet Nigeria’s Youngest Lecturer on: 31-01-2012 05:08 PM
SHE  WORKS HARD FOR IT,NOT LIKE OTHER GIRLS WEY DEY WAKA WAKA DEY FIND PRICK FOR CAMPUS!!KEEP IT UP GURL.
10  Forum / The Buzz Central / Re: Photos From Amara Kanu's 25th Birthday + Graduation on: 25-01-2012 01:18 AM
AGE IS NOTHING BUT A NUMBER.AS LONG AS UR DICK STILL DEY RISE,KEEP ON FCKING TOT!!!!
11  Forum / The Buzz Central / Re: Mr. Ibu's Daughter, Mandela Okafor Is Dead on: 24-01-2012 04:43 PM
DEATH WHY DIDN'T U KILL ALL THESE BOKO HARAM PPL AND SPARE THE LIFE
OF THIS LITTLE ANGEL?..TAKE HEART MR.IBU.
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Most Beautiful Girl In Nigerian Army [Photo] on: 18-01-2012 10:32 AM
NIGERIA MOST BEAUTIFUL GIRL CONTEST NEVER COME OUT B4 THIS FINE GIRL GO JOIN ARMY?
ANYWAY,NA FOR FACE SHE FINE,HER honeypot GO DON WASH FINISH.
13  Forum / The Buzz Central / Re: Princess Rihanna Puffing Cigarette and Blunt In Public [Photos] on: 17-01-2012 12:40 AM
IF NA TONTO DIKEH DEY SMOKE LIKE DIS NOW,UNA GO CAUSE HER DIE,
SEE AS UNA DEY CALL RIHANA PRINCESS,SEXY etc,,NAIJA PPLE GROW UP AND APPRECIATE WAT U HAVE.
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Fashola asks Jonathan to withdraw soldiers from Lagos streets on: 17-01-2012 12:34 AM
MAKE UNA GO LOOK FOR THOSE INDIAN GIRLS WEY GIVE ABACHA APPLE CHOP AND DIE,
MAKE DEM COME GIVE BADLUCK JONA THE SAME APPLE.
15  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Fashola asks Jonathan to withdraw soldiers from Lagos streets on: 17-01-2012 12:25 AM
OLD BOY SEE LOCAL JOB WEY DIS GUY MAN DEY SET,
WE DON SEE YOUR CODE FOR 2015 PRESIDENTIAL CAMPAIN,
MUMU NIGERIANS,UNA DON DEY HAIL AM NOW,NA SO BADLUCK TAKE DECEIVE UNA.
FCKING CRAZY BALD-HEAD POLITICIANS Huh?
16  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: STRIKE ACTION IS OVER!! on: 16-01-2012 02:36 PM
JONATHAN DON DEY WAKE UP FROM HIS SLUMBER SMALL SMALL..
ANYWAY TO SIT DOWN FOR DAT RITUAL CHAIR CALLED PRESIDENTIAL SEAT,NO BE SMALL THING.
ABOKI,WEY RUN COMOT FOR ''AMA AWUSA'' FOR OWERRI,IMO STATE,MAKE UNA COME BACK,I WAN CHANGE DOLLAR Grin
17  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Truck Load Of Arms Heading To Nigerian Seized In Ghana on: 12-01-2012 12:11 AM
WEN NAIJA GOVERNMENT CARRY 100 MILLION NAIRA GO GIVE BOKO HARAM LEADER FAMILY,WETIN UNA EXPECT?
DEM GO USE D MONEY GO BUY MORE GUNS AND BOMBS NA.
NAIJA PPL,WAKE UP FROM UR SLUMBER,SHINE UR EYES O OO. ABOKI PPL WAN DESTROY NAIJA OOO. (JAY-SPAIN)
18  Forum / The Buzz Central / Re: fcuk D'BANJ and All Artistes That Sang For Jonathan - Eedris Abdulkareem on: 10-01-2012 05:55 PM
MONKEY DEY WORK,BABOO DEY CHOP...DIS NA THE SITUATION BTWEEN DBANJ AND EEDRIS.BADLUCK JONATHAN SEE WAHALA WEY U PUT BETWEN DIS GUYS. NA GOD GO SODA YA YASH...EWU.
19  Forum / The Buzz Central / Re: Eedris Abdulkareem Beats Up Singer Jaywon Juwonlo Into Coma on: 30-12-2011 04:56 PM
WEN I SAID,MAKE EDRIS TAKE AM EASY WIT DIS HIM MARIJUANA SMOKING, HE NO LISTEN TO ME
SEE YA LIFE..CONCERT NO GREE U DO AGAIN,NA SO SO FIGHT U DEY FIGHT.OLODO..
20  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I Cant Be Part Of Jonathan's Chop Chop Government - Buhari on: 30-12-2011 04:24 PM
NA JONA I BLAME,DIS PRESIDO SOFT LIKE  PAWPAW,IF NOT, THESE NORTHERN TERRORISTS FOR NO DEY WALK FREELY FOR STREET.
SEE WETIN DIS BUHARI WEY DEY SPONSOR BOKO HARAM DEY HERE DE YAN RUBBISH.
SMALL TIME,IBB GO COME OUT YAN HIM OWN OPATAKA AND GO.
ABI,U DEY WORK WITH DEM,OGA JONA?TELL US THE TRUTH.
SEE,THE GENOCIDE THESE ANIMALS ARE COMITING TOWARDS THE IBOS IN THE NORTH
AND U NO WAN DO ANYTHING ABOUT IT,NA WA FOR U OOO.
Pages:
[1] 2 3 4