Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: New bride hospitalised after 2 hour climax (VIDEO included) on: 27-04-2014 02:36 PM
Hehehehehehehe.. Grin na all these girls wey no dey gree submit before marriage...shey him don marry U na..lol
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Five male University students gang-rape male colleague   on: 27-04-2014 02:33 PM
Some people feel say them born children... Grin ......baba GOD na ur hand we dey oooo.
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Witch found in Gutter at juelegba this morning on: 27-04-2014 02:31 PM
Blood Of God.....e be like her ship crash.
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Prostitutes send me Nood photos – Senator on: 27-04-2014 02:29 PM
So make We come do wetin?Huh? Na Only naked pictures U see u come dey shout! We wey don see sweet things tire sef we no dey talk
Pages: