Ok. Una don talk Una mind finish abi. Most of our government sef them bi homo, so dem no go fit sign any document. Dis homo something dey from the beginning of dis world, so there is no reason for any bodi to wan kill him sef on behalf of homo dem. To me, i dey surprise sey man go allow him fellow man put rod for him yash, but if no bi rape, that one no suppose bi problem when we go tackle bcos we get big problems like boko haram and MEND haram, since rape case dey go on every where for the country . But the aspect of marriage own too, me i no like that one, dis one no dey 4 godly or ungodly. they can be friends, visiting each other and doing their things codedily, but mak dem no go church openly sey dem wan marry. To me, i no go gree man to phyuk me, but if man insist mak i phyuk am. LOL |