Show Posts
Pages:
1  Forum / Sports / Re: Siasia loses N5m to house girl on: 6-06-2011 12:34 PM
weather na true or lie who knw, abeg make him 2 leave that 1 for the girl at least the money wey him dey chop for Nigeria pass dat 1
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Breaking news: 24 hour curfew imposed on Kaduna on: 19-04-2011 12:56 PM
WEN WILL ALLTHESE MALAM STOP THEIR RUBBISH AND NONSENSE THINKING, CIVILISATION NO DEY SHOW 4 DEIR BODY AT ALL
3  Forum / Relationships & Romance / Re: Why are Nigerian babes so complicated? on: 22-03-2011 11:13 AM
poster wetin dey hurt u like dis, wen e bi say guys no dey use eye see anytin wey dey for skirt or trouser dem go run pursue like fly. i tink dat serve u right next tyme u no go dey run follow dem like fly, u go look well b4 u leap.
4  Forum / The Buzz Central / Re: Nigerian men don’t believe in successful women –Bukky Wright on: 7-12-2010 02:27 PM
u are just too much, i love u
5  Forum / Relationships & Romance / Re: Ladies,can u marry a pastor? on: 19-10-2010 09:13 AM
Well as for me, i will see it as an opportunity for me to be closer to God and Be spiritually fit for the kingdom of God.
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Angry wife aborts rival’s six-month old pregnancy on: 17-09-2010 02:08 PM
for every thing under the sun dere is a reason but i believe God used this to expose her so dat others can learn as well. Be wise
Pages: