My brother tell dem me I don try to talk. Every small thing dem go say our leaders corrupt like say e get state when governor no chop money or state when crime no dey happen, na our own be news, abeg make we hear better thing. I for one wrote to some big people about the way things were going to get, way back in 2001 but they did not take it seriously, they were flying up and down with OBJ, Asari was on NTA2’s one on one talk show about the same time, no one took him seriously then. Now everyone is calling us a bad name to hang us, they all want peace at the price of justice, ok make we see how dem when get am. Let’s keep our fingers crossed
|