Show Posts
Pages:
[1] 2 3 4 ... 42
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 53 Years Old False Prophet Arrested For molesting 17 Years Old Daughter on: 29-10-2011 04:19 PM
ingrate !!!!! passing
2  Forum / The Buzz Central / Re: PLAGIARISM! Kelly Hansome Signs Undertaking To Mo-hits on: 26-10-2011 06:06 PM
make dem leave d poor singer alone ....... na 2day pple dey do copyright .... Kelly na my person nd i no say him go below nd notine go stop am..... One luv
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 47 Years Old Man Impregnates 13 Years Old Girl Left In His Care on: 26-10-2011 05:56 PM
May he live to rape wht he sow........... man wen e body no dey rest..... ur wife no do u.... DOG & HEGOAT
4  Forum / The Buzz Central / Re: Foool!! Tonto Dikeh Gets a Diabolical Tattoo To Cover Her Back on: 25-10-2011 01:00 PM
she can go to hell ............ nonsense
5  Forum / Relationships & Romance / Re: I Flog My Wife For Sex —Man Tells Judge print on: 22-09-2011 10:56 AM
wonders shall nava end in dis life sex wahala i beg mk dem go seat down 4 one corner
6  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: See wetin wife do e Husband oooooo (Page 25) on: 18-08-2011 10:27 AM
Quote from: terryworld on 18-08-2011 10:12 AM
my sweetrat don com back oooooo  Grin;D
i too dey miss u na e mk i come 4 u 2 come carry u go dat place wen i dey
7  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Oga na wAooooo (Page 3) on: 18-08-2011 10:25 AM
Quote from: sexsyguy on 17-08-2011 06:27 PM
Quote from: felixomosexy on 17-08-2011 05:50 PM
Quote from: terryworld on 23-05-2011 06:09 PM
u no dey greet person again felix?
i dey salute u well well my yori yori husband
no be love site be dis ooo

mak una go front small
i beg come show us road oooooooo jealous  Grin Grin Grin Grin
8  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Oga na wAooooo on: 18-08-2011 10:24 AM
Quote from: sexsyguy on 17-08-2011 06:13 PM
dnt mind dem poster, na bad belly wan kil dem

funny joke
thank u oooooooooooo swt belle
9  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Police on Duty (Page 12) on: 18-08-2011 10:22 AM
Quote from: Skypon2002 on  9-05-2011 07:59 AM
abeg commot for road make i see better people  Grin Grin Grin Grin
na soooooooooooooo ok oooooooo
10  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: See wetin wife do e Husband oooooo on: 17-08-2011 06:32 PM
Quote from: MilleniumMan on 24-05-2011 08:44 PM
Dis na wickedness. If the man won piss, how in go do now?
mk e no piss becos we no need d piss d most important tine na mk e hear word finish
11  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: See wetin wife do e Husband oooooo (Page 24) on: 17-08-2011 06:29 PM
Quote from: stephen153 on 23-05-2011 06:18 PM
i go tell flourish say u dey shitcheat on ram
Stephen so na ur plain to tk away my one nd only e no go wk oooooo u nd flourish i wish una happy marriage life
12  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: See wetin wife do e Husband oooooo (Page 24) on: 17-08-2011 06:24 PM
Quote from: terryworld on 23-05-2011 06:15 PM
stephen abeg leave me make i go hug my nove,baby e don tay oooooooooo
i beg come fast fast i dey miss u die nd i dey think abt u everyday eeeeee
13  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Oga na wAooooo (Page 3) on: 17-08-2011 05:50 PM
Quote from: terryworld on 23-05-2011 06:09 PM
u no dey greet person again felix?
i dey salute u well well my yori yori husband
14  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Oga na wAooooo on: 17-08-2011 12:16 PM
Quote from: omoladey on 19-05-2011 05:40 PM
omosexy if i hold u hehn..ur yansh go hot
bros try ram mk i hear
15  Forum / The Buzz Central / Re: Breaking;Omawumi megbele welcomes babygirl on: 18-06-2011 04:03 PM
Gud luck my Dear 2 d tripe of Motherhood
16  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: DECEIVED (Page 7) on: 23-05-2011 06:18 PM
Quote from: terryworld on 23-05-2011 06:11 PM
hehehehehe baby Nove,i don miss u enta fire 
i beg no enter fire oooo  Tongue Tongue Tongue Tongue dat one go worst ooooooooo
17  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: got are those days (Page 4) on: 23-05-2011 06:15 PM
Quote from: emejuru on 21-05-2011 10:01 AM
Tongue
bros no long tine
18  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: got are those days on: 23-05-2011 06:13 PM
Quote from: terryworld on 21-05-2011 02:21 AM
felix u dey yeye ooo
bros mk i let u no one secret abt me ooo MY HUBBY NAME NA YEYE my PALA name na YEYE, my first BOYFRIEND Name nA YEYE, My be4 be4 BOYFRIEND namen NA yeye my man boyfriend name na yeye etc so na wetin u go come call me
19  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: DECEIVED (Page 6) on: 23-05-2011 06:06 PM
Quote from: Skypon2002 on 21-05-2011 07:07 PM
Quote from: terryworld on 21-05-2011 07:33 AM
hehehe Aunty mi,e don tay oooo,abeg tap small kiss rub my ribs,make i dey wait florish nah

 Angry Angry Angry
terry!, terry!!, terry!!!
no just play rough play for here ooo  Angry Angry Angry
she is a married woman so u can try another one else......
or better still, u wait for florish  Angry Angry Angry Angry
i beg mk una leave my nove alone 4 me  Shocked Shocked Shocked Tongue Tongue
20  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Oga na wAooooo (Page 3) on: 23-05-2011 06:03 PM
Quote from: omoladey on 20-05-2011 12:14 PM
Quote from: bodeniyi on 19-05-2011 05:41 PM
wetin them dey talk.. wetin you dey talk omoladey
na b4 b4 zoke she post naa
na be5 be5 joke no be only
Pages:
[1] 2 3 4 ... 42