una wan finish my skeleton friend ,
abeg for humanitarian sake make una give am food and vitamins,
and instead of the pig shit,make una cut him body open ,
and put the cow and pig fat inside but una go mix am well well,
that wan go make him get more fat
U wey dey do advocate n solicitor,Which one u give am???