Show Posts
Pages:
1 ... 11 12 13 [14] 15 16 17 ... 20
261  Forum / Relationships & Romance / Re: married women and single ladies in this forum (Page 18) on: 9-03-2011 11:44 AM
Quote from: sophiebaby on  9-03-2011 11:40 AM
Quote from: stanbutto on  9-03-2011 11:37 AM
Quote from: sophiebaby on  9-03-2011 11:32 AM
Quote from: stanbutto on  9-03-2011 11:29 AM
Quote from: sophiebaby on  9-03-2011 11:24 AM
Quote from: stanbutto on  9-03-2011 11:21 AM
Quote from: qunodinga on  9-03-2011 11:16 AM
Poster, why can’t you relax and stop wasting your enercy...Just ask me about SOHIEBABY

na sphoie dey reign for here with regards to my post. make she answer with her month

e be like say as i dey hia for this your rubbish post wey no make sense dey add sense to am.. u dey feel like obj abi...
nack ya head for wall i no dey gv u my number


wetin i wan feel? i dey talk the pure truth now... if i wan get ur number, na small thing. this is a small world remember.

see threat naaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa

if u doubt me, expect my call exactly 12noon tomorrow

hahahahaha hun nhie za me na nieeeeeeee
i laugh in china



u will soon laugh in calabar
262  Forum / Relationships & Romance / Re: married women and single ladies in this forum (Page 18) on: 9-03-2011 11:41 AM
Quote from: kinkino on  9-03-2011 11:34 AM
Quote from: stanbutto on  9-03-2011 11:29 AM
Quote from: sophiebaby on  9-03-2011 11:24 AM
Quote from: stanbutto on  9-03-2011 11:21 AM
Quote from: qunodinga on  9-03-2011 11:16 AM
Poster, why can’t you relax and stop wasting your enercy...Just ask me about SOHIEBABY

na sphoie dey reign for here with regards to my post. make she answer with her month

e be like say as i dey hia for this your rubbish post wey no make sense dey add sense to am.. u dey feel like obj abi...
nack ya head for wall i no dey gv u my number


wetin i wan feel? i dey talk the pure truth now... if i wan get ur number, na small thing. this is a small world remember.
[/color]

hehehehehe...na now u dey talk wetin b ya problm...u wan sophy by all means...oya get d no...mak we see...


wetin i wan do with bad pikin like sophie?
263  Forum / Relationships & Romance / Re: married women and single ladies in this forum (Page 17) on: 9-03-2011 11:40 AM
Quote from: sophiebaby on  9-03-2011 11:35 AM
Quote from: kinkino on  9-03-2011 11:32 AM
Quote from: stanbutto on  9-03-2011 11:17 AM
Quote from: kinkino on  9-03-2011 11:11 AM
Quote from: stanbutto on  9-03-2011 11:09 AM
Quote from: qunodinga on  9-03-2011 10:59 AM
For those of you that need SOHIEBABY's NUMBER.

Follow this link: http://www.sophiebabyangel.net
Fill the form and forward same Wink


lol. nothing dey special abt sophie, just say na bad pikin
[/color]

abeg mak i hear word, wetin mak am bad pikin Huh? Huh? u b gud pikin Huh? mr judge...



u just dey wake up from sleep abi?
 why is it that whenever some say the truth, u ladies calls the person judge? well, is from judging people that they stand to be corrected, so no problem . i dey judge, wetin u go do now?

[/color]

corect yaself first abeg....u wey dey post abt wht we talk on net.....wht ar u doin here...hw did u com abt d posts...u enjoyd readin and commentin...show ya face, mak i send u da bomb...abeg  qunodinga, get me my koboko mak i wip dis pikin nyasi...em own don dey too much


hehehehehhehe.. show ya wor-wor face eeeeeeeeeee poster

u dey read honeypot and prick hia e dey swit u



she don start again, honeypot and prick abi?

so e no dey sweet u ? and u are talking abt it
264  Forum / Relationships & Romance / Re: married women and single ladies in this forum (Page 18) on: 9-03-2011 11:37 AM
Quote from: sophiebaby on  9-03-2011 11:32 AM
Quote from: stanbutto on  9-03-2011 11:29 AM
Quote from: sophiebaby on  9-03-2011 11:24 AM
Quote from: stanbutto on  9-03-2011 11:21 AM
Quote from: qunodinga on  9-03-2011 11:16 AM
Poster, why can’t you relax and stop wasting your enercy...Just ask me about SOHIEBABY

na sphoie dey reign for here with regards to my post. make she answer with her month

e be like say as i dey hia for this your rubbish post wey no make sense dey add sense to am.. u dey feel like obj abi...
nack ya head for wall i no dey gv u my number


wetin i wan feel? i dey talk the pure truth now... if i wan get ur number, na small thing. this is a small world remember.

see threat naaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa

if u doubt me, expect my call exactly 12noon tomorrow
265  Forum / Relationships & Romance / Re: married women and single ladies in this forum (Page 18) on: 9-03-2011 11:29 AM
Quote from: sophiebaby on  9-03-2011 11:24 AM
Quote from: stanbutto on  9-03-2011 11:21 AM
Quote from: qunodinga on  9-03-2011 11:16 AM
Poster, why can’t you relax and stop wasting your enercy...Just ask me about SOHIEBABY

na sphoie dey reign for here with regards to my post. make she answer with her month

e be like say as i dey hia for this your rubbish post wey no make sense dey add sense to am.. u dey feel like obj abi...
nack ya head for wall i no dey gv u my number


wetin i wan feel? i dey talk the pure truth now... if i wan get ur number, na small thing. this is a small world remember.
266  Forum / Relationships & Romance / Re: married women and single ladies in this forum (Page 18) on: 9-03-2011 11:21 AM
Quote from: qunodinga on  9-03-2011 11:16 AM
Poster, why can’t you relax and stop wasting your enercy...Just ask me about SOHIEBABY

na sphoie dey reign for here with regards to my post. make she answer with her month
267  Forum / Relationships & Romance / Re: married women and single ladies in this forum (Page 17) on: 9-03-2011 11:19 AM
Quote from: kinkino on  9-03-2011 11:11 AM
Quote from: stanbutto on  9-03-2011 11:09 AM
Quote from: qunodinga on  9-03-2011 10:59 AM
For those of you that need SOHIEBABY's NUMBER.

Follow this link: http://www.sophiebabyangel.net
Fill the form and forward same Wink


lol. nothing dey special abt sophie, just say na bad pikin
[/color]

abeg mak i hear word, wetin mak am bad pikin Huh? Huh? u b gud pikin Huh? mr judge...



u just dey wake up from sleep abi?
 why is it that whenever some say the truth, u ladies calls the person judge? well, is from judging people that they stand to be corrected, so no problem . i dey judge, wetin u go do now?
268  Forum / Relationships & Romance / Re: married women and single ladies in this forum (Page 17) on: 9-03-2011 11:17 AM
Quote from: kinkino on  9-03-2011 11:11 AM
Quote from: stanbutto on  9-03-2011 11:09 AM
Quote from: qunodinga on  9-03-2011 10:59 AM
For those of you that need SOHIEBABY's NUMBER.

Follow this link: http://www.sophiebabyangel.net
Fill the form and forward same Wink


lol. nothing dey special abt sophie, just say na bad pikin
[/color]

abeg mak i hear word, wetin mak am bad pikin Huh? Huh? u b gud pikin Huh? mr judge...



u just dey wake up from sleep abi?
 why is it that whenever some say the truth, u ladies calls the person judge? well, is from judging people that they stand to be corrected, so no problem . i dey judge, wetin u go do now?
269  Forum / Relationships & Romance / Re: married women and single ladies in this forum (Page 17) on: 9-03-2011 11:13 AM
Quote from: sophiebaby on  9-03-2011 11:02 AM
Quote from: stanbutto on  9-03-2011 10:57 AM
Quote from: sophiebaby on  9-03-2011 10:49 AM
comon go sidan for dirty.... shioorrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrr

na ppl like u dey do pass, womanize pass rape pass and gay pass sef..

i dey like say e don dey pain u ooooooooooooooo.
anyways, i can see my point is firm and undefeated.
most u ladies wont have month to say this stuff in person. na here una get month, dey corrupt other people.

stanbutto or whatever u call yasef.. ASK INEMX , MALLORCA OR QUODINGA.. for confirmation
dem go tell u say sophiebaby on NP is sophiebaby Outside NP, both on fone or face to face

i no no those pp, na u i no. and i wan comfirm from you.
270  Forum / Relationships & Romance / Re: married women and single ladies in this forum (Page 17) on: 9-03-2011 11:09 AM
Quote from: qunodinga on  9-03-2011 10:59 AM
For those of you that need SOHIEBABY's NUMBER.

Follow this link: http://www.sophiebabyangel.net
Fill the form and forward same Wink


lol. nothing dey special abt sophie, just say na bad pikin
271  Forum / Relationships & Romance / Re: married women and single ladies in this forum (Page 17) on: 9-03-2011 10:57 AM
Quote from: sophiebaby on  9-03-2011 10:49 AM
comon go sidan for dirty.... shioorrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrr

na ppl like u dey do pass, womanize pass rape pass and gay pass sef..

i dey like say e don dey pain u ooooooooooooooo.
anyways, i can see my point is firm and undefeated.
most u ladies wont have month to say this stuff in person. na here una get month, dey corrupt other people.
272  Forum / Relationships & Romance / Re: married women and single ladies in this forum (Page 17) on: 9-03-2011 10:47 AM
@sophiebaby,  Longer throatttttttttttttttttttttttttt

which longer throat i dey do? wetin u mean? i dey do longer for ur honeypot or wat?
273  Forum / Relationships & Romance / Re: married women and single ladies in this forum (Page 16) on: 9-03-2011 10:44 AM
Quote from: sophiebaby on  9-03-2011 10:32 AM
Quote from: stanbutto on  9-03-2011 10:29 AM
Quote from: sophiebaby on  9-03-2011 10:25 AM
Quote from: stanbutto on  9-03-2011 10:22 AM
Quote from: sophiebaby on  9-03-2011 10:19 AM
sharraaaaaaaaaaaap

Me? u want make i knock ur head?

b4 nkor? e get anada prsn wey me and am dey talk for hia?

wetin be ur phone number make i hear u say it on the phone to me, i will call u now and hear how honeypot will sound on ur month.
na only here u get power abeg





 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

see stleeeeeeeeeeeeeeeeeeee eeeeeeeeeeeeeeee
u for kukuma talk say u wan friend me naaaaaaaaaa Grin Grin

Longer throatttttttttttttttttttttttttt
Tarrrrrrrr


Friend u ke? i wan make u prove urself, that's all
me i no fit friend make pikin
274  Forum / Relationships & Romance / Re: married women and single ladies in this forum (Page 16) on: 9-03-2011 10:29 AM
Quote from: sophiebaby on  9-03-2011 10:25 AM
Quote from: stanbutto on  9-03-2011 10:22 AM
Quote from: sophiebaby on  9-03-2011 10:19 AM
sharraaaaaaaaaaaap

Me? u want make i knock ur head?

b4 nkor? e get anada prsn wey me and am dey talk for hia?

wetin be ur phone number make i hear u say it on the phone to me, i will call u now and hear how honeypot will sound on ur month.
na only here u get power abeg



275  Forum / Relationships & Romance / Re: married women and single ladies in this forum (Page 16) on: 9-03-2011 10:22 AM
Quote from: sophiebaby on  9-03-2011 10:19 AM
sharraaaaaaaaaaaap

Me? u want make i knock ur head?
276  Forum / Relationships & Romance / Re: married women and single ladies in this forum (Page 16) on: 9-03-2011 10:20 AM
Quote from: sophiebaby on  9-03-2011 10:14 AM
Quote from: stanbutto on  9-03-2011 10:10 AM
Quote from: sophiebaby on  9-03-2011 10:06 AM
Quote from: stanbutto on  9-03-2011 10:02 AM
Quote from: sophiebaby on  9-03-2011 09:13 AM
make nobody call my name for hia ooooooooooooooooooooooooo

shabi u said i should call names?

why u dey fear to hear ur name? u be bad pikin no be small

come ooo.. u dey see me for ur dream bcos of this post?



no be only this post, even in other post and ur comments

if u no like my comments and post for this NP.. u better dis account yasef for Np oo
dont make it personal my dear, remember i said am just wondering if you can say those honeypot, penis to me in person if we are to meet. and is not only ur name that's mention abi?
well, i quess NP is ur only chance and place to say such words in ur life time lol.
You must be thanking the originator of this NP for giving you such awesome freedom to speak abt honeypot and penis
277  Forum / Relationships & Romance / Re: married women and single ladies in this forum on: 9-03-2011 10:15 AM
Quote from: i124q2 on  8-03-2011 10:55 PM
guilty as charged.lol

thaks for atleast saying the truth .
others ladies are just making noise
278  Forum / Relationships & Romance / Re: married women and single ladies in this forum (Page 16) on: 9-03-2011 10:10 AM
Quote from: sophiebaby on  9-03-2011 10:06 AM
Quote from: stanbutto on  9-03-2011 10:02 AM
Quote from: sophiebaby on  9-03-2011 09:13 AM
make nobody call my name for hia ooooooooooooooooooooooooo

shabi u said i should call names?

why u dey fear to hear ur name? u be bad pikin no be small

come ooo.. u dey see me for ur dream bcos of this post?



no be only this post, even in other post and ur comments
279  Forum / Relationships & Romance / Re: married women and single ladies in this forum (Page 16) on: 9-03-2011 10:02 AM
Quote from: sophiebaby on  9-03-2011 09:13 AM
make nobody call my name for hia ooooooooooooooooooooooooo

shabi u said i should call names?

why u dey fear to hear ur name? u be bad pikin no be small
280  Forum / Relationships & Romance / Re: married women and single ladies in this forum (Page 14) on: 8-03-2011 02:25 PM
Quote from: kinkino on  8-03-2011 12:52 PM
Quote from: stanbutto on  7-03-2011 07:21 PM
Quote from: kinkino on  7-03-2011 06:40 PM
CORRECTED NAME NA MR. & MRS. PUSSPEN
what did u study in school? honeypotlogy or bedmatics or sexaulogy?

[/color][/color]


u dont 4get?? shebi u b ma course mate...

i drop out. and attended another uni. so u graduate of honeypotlogy?
i get vacancy for you 0000000000000000


Pages:
1 ... 11 12 13 [14] 15 16 17 ... 20