Show Posts
|
Pages: |
423
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Wife kills husband over loaf of bread |
on: 28-10-2010 05:31 PM
| Why should a girl of 15 heee is too bad, get married at that early stage. What could she be looking for in marriage? Marriage is not a bed of roses, not made for under age. Is hard for the matured talk more of under age. I blame the parent of the so called girl. When I dey grow my MAMA tell me say, man call you no go, if man touch you, you don carry belle, I do as my mama talk, the day man body touch me as I dey waka pass, na cry I take reach house, my mama ask me I tell am say belle don come, man hand touch I dey waka for road. Parents pls try to advise your children. | | |
424
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 7 Year Old Nigerian Girl In Secondary School. |
on: 28-10-2010 04:49 PM
| Abeg make u na go sit dan for chair all these doubting thomas wey full this wave this na last warning, for all of u na, heeeeeeeeeee I dey hold my earsoooo but I no call any body name. Na true. Who dash monkey banana, when I dey 7 no be for door I dey sit dan wait for my mama to come back, as she dey enter na so I go give am chair make e give me Bosom make I suck, if you know say better thing no dey sweet you heeeeeeeeeeeeeeeeeeeee. | | |
432
|
Forum / Relationships & Romance / Re: Surprise Gbam! Uninformed visitation. |
on: 27-10-2010 03:37 PM
| Michro you wicked, you see that girl, you no like am at all, I wonder how you keep eyes dey look your love dey go, if I be that girl, I for don count m as no 1 for you, I never marry you, you do me like this, if I marry you nko, you wicked, for me i no go see any reason. | | |
436
|
Forum / Relationships & Romance / Re: RINGS...........................????? |
on: 26-10-2010 08:54 AM
| U na still dey talk about ring matter, na heart matters, my uncle no dey wear but he no dey look women, a man who wants to be faithful will be whether ring or no ring, the problem be say na women dey suffer pass. A man go sleep with woman, if you catch am e go talk say na devil, woman do once, you don reach your papa house, heeeeeeeeeeeeeee devil sorry na your fault. | | | |