Show Posts
Pages:
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 865
101  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: AKARA (Page 6) on: 26-09-2013 01:07 PM
huh
102  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: online things (stephen153) (Page 14) on: 26-09-2013 01:06 PM
dem don slap u 4 teeth b4?
103  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CHILD CUSTODY (Page 22) on: 26-09-2013 01:01 PM
huh francis wetin go hapun?
104  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Aboki na Aboki abeg. if u can't laugh don't open plsss. on: 26-09-2013 01:00 PM
na wen aboki man go chuke una dagga na den una go liv dem
105  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: AKARA (Page 6) on: 26-09-2013 12:58 PM
Quote from: rakelly on 26-09-2013 12:42 PM
no na NTA minaj?
tatafo u and d posta resember 4 chest sef Grin
106  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: U SELF THINK AM... (Page 23) on: 26-09-2013 12:57 PM
Quote from: rakelly on 26-09-2013 12:48 PM
i go change ur complexion for u
huh? U be bleaching cream?
107  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: online things (stephen153) (Page 13) on: 26-09-2013 12:56 PM
bia francis abi ifesinachi motors,na u post dis yeye tin?
108  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: no offence on: 26-09-2013 12:55 PM
Quote from: jossy4reall on 26-09-2013 12:47 PM
I for like to join but Massob don sign me and dem dey pay me well cuz na me replace Ojukwu position now
but u no get big eyes nah
109  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: WHERE DEM DEY? (Page 6) on: 26-09-2013 12:52 PM
yeye yoke
110  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CHILD CUSTODY (Page 22) on: 26-09-2013 12:49 PM
Quote from: rakelly on 26-09-2013 12:43 PM
make i catch u

abeg com catch me,na only me dy nw lol
111  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ok na! on: 26-09-2013 12:48 PM
na wa
112  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: U SELF THINK AM... (Page 23) on: 26-09-2013 12:45 PM
rakelly abi R kelly com headache dey wori u 4 leg?
113  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: no offence on: 26-09-2013 12:43 PM
Quote from: jossy4reall on 26-09-2013 12:26 PM
Terry longest time....hw is new job?....I hear say u don join BokoHaram......congratulations
yea thnks man, i don pass deir trainin bt dem say i go first do ma primary assignment 4 d is forumg. Jossy dem dy luk 4 new recruit o nd dem dy pay well
114  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The thought of a drunkard ( Francishi ) (Page 6) on: 26-09-2013 12:40 PM
Quote from: jossy4reall on 26-09-2013 12:36 PM
poster go find am or wait for sango
tel am o,u sef fit tel am ur xperience wit sango make e learn
115  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Lmao God Punish Asuu (photo) on: 26-09-2013 12:39 PM
ok i don grin,u hapi nw posta?
116  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: online things (stephen153) (Page 13) on: 26-09-2013 12:38 PM
u no folo Sad
117  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Life is not so easy (Page 3) on: 26-09-2013 12:36 PM
Quote from: rakelly on 26-09-2013 12:33 PM
go another room terry
i wan go room106 for eko hotel,u go com wit me? Huh?
118  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Life is not so easy on: 26-09-2013 12:35 PM
Quote from: jossy4reall on 26-09-2013 12:31 PM
Terry Terry....I dey oo,, longest time.....hw ur side  naa
i dy man, yea i jst dy hustle,i no even bliv say i stil rememba ma username and passwrd
119  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: U SELF THINK AM... on: 26-09-2013 12:33 PM
huh
120  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: AKARA on: 26-09-2013 12:32 PM
posta u be nicky minaj?
Pages:
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 865