Empress sofri dey lie sey nobody dey help U. Ministers and Ambassadors wey don give u money na enough help. How many films u don act recently wey dey give u all this kine money. kudos to u that u remember the less privileges but no dey lie
So, what and who will u be reserving some styles for? Even if he wants wheel barrow, 69, spoon, mama ngida, coiling or calabar jacket, give it to him religiously, u r filing for divorce and believe ur next man will stick to missionary style, lets wait and see