[quote =kenshin2
People wey no well...if u hear them dey make noise u go think say na so them dey loyal to Biafra...but give them MONEY then u go see their true colour...
Hahahahahahahaaaaa....,,,, nice, 1
True yarn no be lie,, dem and naija police fit compete hu collect bribe pass,,, as far say moni dey involve
vagabonds laughing at their father's grave