She no trip me at alllll...
why she go trip u b4? u and her dey d same class? where she stand u nor fit sit!
wat has she said here now dat u guys are beefing her?
i beg na her time make una leave am make she shine.
Her day done break and theres nofin anybody can do about it!
so if u like make she trip u or not, she does not even know u exist!
Abeg take am easy with am nah....This is just too much 4 one person.