Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: What are the pride of a woman? on: 5-11-2008 09:00 AM
dguy abi wetin u call ursef, u don dey too show 4 this site now i don arrive u go arrange ur sef o Roll Eyes Tongue Cheesy
anybodi wen yarn any how na flogging so take time. as 4 d babes na indoor flogging nothing do me.
i hail!!!!!!!!!!!
2  Forum / Relationships & Romance / Re: givin out numbers on: 8-10-2008 08:37 PM
notin wrong wit dat, as far as d no is not bringing d person 2 ur bunk
3  Forum / Sports / the new super eagles on: 2-10-2008 02:59 PM
who do u guys think should wear No. 9 jersey 4 d Super Eagles?
4  Forum / Sports / Re: who is really the best footballer in the world on: 2-10-2008 02:53 PM
whether una like am or not ronny (i mean CRISTIANO RONALDO) na im b d best futballa in d world. wetin messi don achieve? na dribble Fifa take dey judge? how many cup (TROPHY) him dribble don give Barca?
5  Forum / Relationships & Romance / Re: having kids on: 12-09-2008 01:09 PM
i pray 4 a boy n a girl like chizy, nobi dis kind naija economy person go line up 1st 11 like d days of our fathers
6  Forum / Relationships & Romance / Re: will u marry ur wife if u find out she is HIV/AIDS possitive on: 2-07-2008 11:34 PM
u say ur wife remeba say na till death do u apart, but if i neva marry am guy e get as e bi.
7  Forum / Relationships & Romance / would you accept a job offer from your father-in -law? on: 2-07-2008 01:09 PM
please be sincere
8  Forum / Relationships & Romance / Re: CAN YOU MARRY A PROSTITUTE? on: 2-07-2008 01:06 PM
nna that is a very difficult thing if i know no way but wat of if discover after marriage............... hmm where is the place of luv
Pages: