Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING NEWS: JTF Arrests Boko Haram Leader and Kill Top Commander 'Abu Qaqa' on: 18-09-2012 02:32 AM
GOVERNMENT SHOW PART TWO WHEN E B SAY UNA DEY FEAR TO NAME THEM THEN U GUYS CALLED GOVERNMENT ARE ALL FOOLS THANK GOD ALL THESE HAPPENS IN NORTH
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: LOL: Beauty Pageant Contestant Wobbling On High Heels During Parade on: 14-06-2012 03:35 PM
who send u
3  Forum / The Buzz Central / Re: Chris Brown and Drake fight over Rihanna in nightclub on: 14-06-2012 03:28 PM
na  tot* they cos this one so nor be only nija girls dey do this kind thing. by the way wetin people go say rhihana dey find now na money or what cos she got the cash so WHAT?
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 300 million naira car used as a cab in Dubai (picture) on: 21-02-2012 09:43 AM
poster na devil go punish u for ur lie here oooo abeg u na white taxi with black strive them dey use there ooooooo , depends on the area some na yellow na only u don go i don go there b4 too,now i dey egypt tell me egypt own too lier
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BUHAHA!!! Gaddafi’s former residence becomes a marketplace on: 21-02-2012 09:37 AM
u dey craze for tripoly wey i dey for here lie kill u mr poster
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Most Beautiful Girl In Nigerian Army [Photo] on: 18-01-2012 10:00 AM
nna b4  this one will show face like this then her chamber don finish ohhhhhhh. be carefull for those that fall at sight lol
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Christmas Day Madalla blast: Detained suspect escapes on: 18-01-2012 09:56 AM
can u imagine these bunch of HE GOATS
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: VIDEO: Boko Haram Leader Explains Why They Kill Christians And War On Jonathan on: 12-01-2012 09:52 PM
any one that fight from the dark against the one in the light is not a good fighter and that does not make u a man,fight ur fear and be bold face ur opponent physical not sending innocent soul to die for just a speech u have make and confusing them with ur own quran cos it is not written in any holy book that u ar to fight for ur self but Him in the most high does, go to any arab country and see if these happens mr boko? I must ask u a question why was osama bin ladin ban from his home town saudi, from saudi he went to sudan, and later died in pakistan? uc see that u just want to deprive ur fellow hausa from what they want which is peace. ALLAH NEVER SAID SO.  have a rethink and see if u can make a change b4 they get u .salam aleku.....
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Another Bloody Explosion Rocks Unguwan Magaji Kaduna on: 21-12-2011 04:15 PM
wetin concern me so far na north them dey blast
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Ghana to sell electricity to Nigeria on: 16-12-2011 09:19 PM
i hate calling that country mine am ashamed to be a nigerian thunb up for ghana.
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Car Thief Shocks Owner, Says ‘I Just Wanted To Pose With My Girlfriend In It’ on: 27-01-2011 03:01 PM
my broda na woman do u this one so ? a boy of 23 wetin u dey find for life? na waoooooooooooooo
Pages: