Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Grammatical Blunders Made By Mrs. Jonathan on: 21-10-2010 10:10 PM
abeg make una leave madam goody goody,4 awa place person wey no get strenght to fight go use mouth fight,so in essence wetin i dey try talk besay english na borrowed lang,so if she dey break and couple am no blame am
Pages: