Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: 2face Is EMPTY!!! - Sir Shina Peters on: 20-11-2010 05:14 AM
Mr Shina peter, we too respect you pass this level wey you won dey do now. Free Nigga Tu face, na him turn......
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Obasanjo attacked in Lagos Airport on: 9-11-2010 05:20 PM
O boy, no be smal thin? why this Guy no plan am wella? this one wey him do, Na suffering he go see oooooooooo. to all comments appreciating what he did, you don't know what this guy is going through at the moment. Dem fit don beat him life out of his Body. HE FOR DON DO SOMETHIN WEY BAD PASS PUNCHING AND KICKING, SO THE SUFFER WEY HE GO CHOP GO WORTH AM!!!! GOD SAVE YOU FROM THEIR HANDS OOOOOO!!!!
3  Forum / The Buzz Central / Re: In defense of Toni Payne: Onyeka Onwenu blasts This Day writer!!! on: 6-11-2010 06:20 PM
Is there something in between Toni and Azuka? if there is, that should not be mixed up with her profession. You are rendering your service to all Nigerians, give us the best of it. I think Sis Onyeka made a very good observation.  To all of ya commenting on pple's grammar watch yours first!!!! UNA GO BLOW OUR HEAD!!!!
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Grammatical Blunders Made By Mrs. Jonathan (Page 5) on: 20-10-2010 06:58 PM
Even to the Guy wey even post this topic, Wetin U sabi? U dey here dey talk about First Lady Grammar, na your type no know anything, You beta use your time to do something better to urself. Make u sabi all the grammer for Dictionary, she don achieve pass all your ancestors. No be by Gramar. MR LECTURER......
Pages: