Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Sunday Sun Fashion Police and Today's Offenders (The wild and the aged) on: 26-06-2011 05:48 PM
The "let the sleeping boobs lie" one is really interesting. The mama no fit find something wey she go fit use hoist the boobs like flag b/4 displaying dem. Dem no get old mama again. Everybody na young chick. LOL. Bosom s wey don finish their assignment for dis earth why you dey display dem ?
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Top female Rapper (@kelonline), Kelechi Ohia "KEL", Enmeshed In Exams Fraud on: 25-03-2011 04:53 AM
Poster how many times wey other people write exam for you? If u bin go school at all.
3  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ANOTHER GRAMMATICAL BLUNDER FROM THE FIRST LADY on: 7-03-2011 10:32 PM
Na slip of the mouth/tongue okay. Make una no worry de woman. Na by force say u must no English wella wella. Make oyibo man cum speak Igbo language too.
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Blood Money: Five Students Die Scrambling For Akpabio's Stolen Money on: 6-03-2011 04:26 AM
Na wa for naija. Dis punish de people(pdp) don come again. The only tin wey dem no na to kill ppl. Him no remember to share money b4 na bicos election don reach na him e go begin distribute government money. Make dem prob de so - called governor ASAP.
5  Forum / Relationships & Romance / Re: HELP!!! I AM PREGNANT FOR HIM BUT HE........... on: 19-12-2010 04:48 PM
Na so e dey be 4 ppl wey dier tin dey scratch dem 2 much. She no suppose dey cry foul. Wetin she think b/4. Make she kuku go born de pikin & learn her lessons.
Pages: