I don't know why ppl dey do like this for lagos Den go dey give wrong direction to people wey no sabi road na wa o
Oh boy at poster see U go go back u go see one corner by ur left side, follow the road just dey go straight dey go straight like 200km u go see anida round about, one small road they there by ur left side again under barb wire na there u go follow just dey go straight like 150km the first bus stop wey u go reach na there relatioship forum dey.
You wan buy trouble?....50# dey ...100# ..500# even 2,000000# own dey..... I get some for free..(samples) if you testam you no better,,,hmmm consult Your native doctor