Show Posts
Pages:
1 [2]
21  Forum / The Buzz Central / Re: D'banj In the Act on Stage? What Is He Looking For in the Lady's Blouse? on: 23-02-2012 01:31 PM
i wish i was among d entourage
22  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Billionaire In UK Allowed To Settle Divorce Via 'Tribal Law' on: 23-02-2012 01:29 PM
see groove oh,  Grin she don catch one warri boy way dey service am pass her husband, c wetin t*to dey do person. Huh?
23  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Half Human, Half Snake Girl Found In Hotel Room In Warri on: 17-02-2012 04:46 PM
make una go youtube if una no go see say dem publsih am since last year, we knw say Hotel excel hand no clean becos na there weird tind dey hapen bt all dsame this one na lie, ladies be forwarned na brazilian hair nie d snake fix oh, maybe e dey use BB torch self,,,lol Smiley
24  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Shocking : Australian Prime Minister's Wife Stoned By Protesters [Pix] on: 27-01-2012 11:39 AM
Na her shoe way lost nie pain me pass
25  Forum / The Buzz Central / Re: Semi-Nood Photo Of Popular Nigerian Actress (Anita Joseph) on: 27-01-2012 10:38 AM
With her giant stretch mark
26  Forum / Relationships & Romance / Re: Can u sleep with ur friends girl? on: 26-01-2012 10:55 AM
Put it in ur own shoes, I guess u 'll find d best answer Smiley
Pages:
1 [2]