Quote from: kebella on 27-04-2011 07:11 PM
Quote from: Peter_Ade on 27-04-2011 06:45 PM
Quote from: kebella on 27-04-2011 06:29 PM
Quote from: Peter_Ade on 27-04-2011 05:53 PM
Quote from: kebella on 26-04-2011 02:23 PM
Quote from: Kennee on 25-04-2011 11:09 PM
Quote from: kebella on 25-04-2011 07:58 PM
Quote from: Kennee on 24-04-2011 11:51 PM
Quote from: kebella on 24-04-2011 09:08 PM
Quote from: Kennee on 24-04-2011 12:18 AM
I go Write My List Later, but Ikebella "D Queen of My Heart" is my Number 1 sha
yu blow my heart
meet me in our bedroom am kinda feeling
I go Dodge Come, no Worry
No be Write am oo
cant wait need a smooth massage
for which part ?
both lower n' upper layer
umm i doubt if i fit ooo
cos for lower part, i dey fear make i no fall for pit/dungeon
& upper layer too, i dey fear make d pointer no shook my eye
thats why i need matured mind lik kennee his a pro inda field
i no knw sey u dey among babes wey like brutality.
na wicked pple u like abi. i fit rent my broda if i tire na