Show Posts
Pages:
1 2 [3] 4 5 6 ... 87
41  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Yellow Buses (Danfo) Will No Longer Ply Lagos Roads – Gov. Ambode on: 7-02-2017 06:20 PM
THEN PUT PEOPLE BACK ON THE STREET, AND I HOPE  SAY HIM GO ENTER THIS SO CLASS WORLD TRANSPORT SYSTEM BECAUSE NA SO ONE TIME FORMER GOVERNOR BUILD WORLD CLASS HOSPITAL FOR HIM STATE THE NEXT THING NA WE HEAR SAY HIM TRAVEL OUT D COUNTRY GO FOR TREATMENT, AND I WAN BEG DIS OUR LEADERS IS IT THEY DON'T KNOW WAT NIGERIANS NEED OR IS IT BECAUSE OF ALL DIS SYSTEM THAT WILL NOT WORK THEY TRAVEL OUT THIS COUNTRY TO GO AND COPY? BECAUSE I JUST CAN'T UNDERSTAND U BRING UP A PROJECT YET U DON'T CREATE ROOM FOR MAINTENANCE AND MONITORING BECAUSE THAT WOULD ATLEAST CREATE JOBS FOR PEOPLE BUT NO THEY JUST COPY AND PASTE WITHOUT LEARNING ALL D RUDIMENTS OF D ORIGINALS ANYWAYS I DEY TALK MY MIND BUT WHEN DEM DEY DO SO MAKE DEM NO FORGET SAY  PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY  TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL? 
42  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: #IStandWithNigeria: Here’s Why Nigerians Are Protesting Today on: 7-02-2017 05:57 PM
IF DIS IS D DEFINITION OF CHANGE THEN THE WORD SHOULD BE REMOVED FROM D DICTIONARY TO AVOID FURTHER USEAGE BUT BEFORE THEN MAKE DEM NO FORGET SAY  PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY  TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
43  Forum / Health / Re: Nutritionists Reveal Reasons Pregnant Women In Nigeria Crave For 'Agbalumo' (A MUST READ) on: 7-02-2017 05:47 PM
OK NOTED BUT MAKE DEM NO FORGET SAY  PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY  TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
44  Forum / The Buzz Central / Re: Seun Egbegbe To Remain In Prison As Ordered By Court (Read Details) on: 7-02-2017 05:43 PM
NAIJAS SOMETIMES I JUST DEY WONDER Y I COME FROM DIS COUNTRY, Y E BE SAY NA SO SO MINOR CRIMES UNA DEY FIGHT WHAT HAPPENED TO MAJOR CRIMES LIKE THE MONIES BEING LOOTED DAILY IN DIS COUNTRY BY SO CALLED POLITIFIANS, OR ARE THEY ABOVE D LAW OR ARE D MONIES BEING SHARED, ANYWAYS I RESERVE MY COMMENTS BUT MAKE DEM NO FORGET SAY  PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY  TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
45  Forum / The Buzz Central / Re: Pretty Delphine Okoronkwo Flaunts Sexy Legs In New Photos As She Clocks Another Year on: 7-02-2017 05:29 PM
POSTER NA FEDERAL ROAD SAFETY NA GO ARREST U FOR DRIVING ANYHOW WITH UR MOUTH WITHOUT NO DIRECTION ANYWAYS AM ARAHERE BEFORE PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY  TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
46  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I Stand With Buhari Protesters Reportedly Paid N1000 Each As Participation Fee on: 7-02-2017 05:26 PM
AND AFTER THEM COLLECT D 1K EACH SHEY NA TILL DEM DIE DEM GO CHOP AM I SH FOR DIS PEOPLE ANYWAYS NO BE THEIR FAULT NA PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY  TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
47  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man Committed Suicide After Prostitute Refuses His Marriage Proposal on: 7-02-2017 05:22 PM
AS U ENTER HELL MAKE U TRY CLOSE D GATE WELL SO THAT ANOTHER IDIOT LIKE U NO GO EXCAPE COME OUTSIDE NONSENSE ANYWAYS NO BE UR FAULT NA PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY  TAKE TABLET FOR WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
48  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pastor Joshua Iginla's 2017 Prophecy About Buhari's Health And Osinbajo Came To Pass on: 6-02-2017 05:35 PM
WAREVER BUT MAKE DEM NO FORGET TO REMEBER SAY  PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY  TAKE TABLET FOR WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
49  Forum / The Buzz Central / Re: LOL! The Comedienne, Helen Paul Took To A Lonely Street To Make Her Own Protest (Photo) on: 6-02-2017 05:33 PM
SHEY DAT UR ONE VOICE WEY U SAMPLE SO SHEY NA SILENT ONE BECAUSE WHO NO GET EYE NO GO SEE AM E BE LIKE SAY NA PENCIL DEM TAKE WRITE SO DAT WEN YAWA GAS NA TO CLEAN AM SHARP SHARP ANYWAYS MAKE U REMEMBER SAY  PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY  TAKE TABLET FOR WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
50  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Masquerade Storms Bet9ja Office To Check His Betslip (Photo) on: 6-02-2017 05:31 PM
WETIN D GUY GO DO WEN PAPA TRAVEL COMOT FROM HOUSE WEY NO DROP FEEDING MONEY FOR D CHILDREN D CHILDREN GAT TO SURVIVE ANYWAYS MAKE DEM NO FORGET SAY  PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY  TAKE TABLET FOR WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
51  Forum / Politics / Re: Vice President Osinbajo - We Are Working Night And Day To Make Life Easier on: 6-02-2017 05:29 PM
U ARE WORKING NIGHT AND DAY TO MAKE LIFE EASIER FOR NIGERIANS FOR THE PAST 0NE YQER AND NINE MONTHS Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes PLS CAN SOMEBODY TELL THIS MAN THAT PEOPLE ARE DYING AND THIS IS ALL WE HEAR FROM OUR SUPPOSED LEADERS HOW DO U BATTLE FOR SURVIVAL FOR D COMMON MAN WITHOUT EVEN KNOWING HOW HE IS BEING TORTURED BY THIS HARSH ECONOMY I GUESS U WILL NEVER KNOW BECAUSE U ARE NOT IN THEIR POSITION ANYWAYS ANYTHING WEY DEM DEY DO MAKE DEM CONTINUE BUT MAKE DEM NO FORGET TO REMEBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY  TAKE TABLET FOR WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
52  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Four Ritualists Nabbed In Ogun State With Human Heart (Disturbing Photos) on: 21-09-2016 02:03 PM
OYA CALL D SURGEON MAKE DEM DO OPERATION ON DIS GUYS DEY REMOVE PARTS OF THEIR BODY SMALL SMALL LIKE STARTING WITH ONE LEG TODAY, TOMORROW D SECOND LEG AND SON ON TILL DEM DIE USELESS SET OF HUMAN SORRY ANIMAL BEINGS ANYWAYS NEXT TIME FOR THEIR LIFE MTHEM GO KNOW SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL? يراقب الله !!
53  Forum / Politics / Re: People Rain Curses On This Lady For Smoking Weeds While Reading The Holy Bible - Photo on: 21-09-2016 01:54 PM
MAYBE SHE DEY LOOK FOR INSPIRATION TO TAKE ENTER HELL BECAUSE AS SHE DEY BLUNT DEY READ D BIBLE NA OPPOSITE MEANING SHE GO DEY GET FOR HER BRAIN, FROM THERE WE KNOW WETIN BE D END POINT ANYWAYS BEFORE SHE GO RUN MAD PASS TERRY G MAKE I CLEAR COMOT HERE BEFORE PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL? يراقب الله !!
54  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I Strip Before Actors To Prove My Backside Is Natural – Nollywood Actress, Tonia Okoro on: 21-09-2016 01:48 PM
HOPE AFTER U NAKED FOR DEM TO CHECK WETHER UR BACKSIDE NA REAL HOPE DEM STILL TASTE UR KPEKUS TOO WETHER NA ARTIFICIAL OR NA NATURAL ANUPAM YEYE NA DEY WORRY UR HEAD ANYWAYS WEY U DON MUMU URSELF FINISH MAKE U REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL? يراقب الله !! 
55  Forum / The Buzz Central / Re: “I’m Very Flexible In Bed With My Big Backside, I Use It Very Well” - Didi Ekanem on: 21-09-2016 01:32 PM
SO E DON REACH WEY ASHAWO DON JOIN ADVERTISEMENT CHAI! WETIN DIS WORLD DEY WAIT FOR BEFORE E GO END ANYWAYS MAKE I CLEAR COMOT HERE BEFORE PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL? يراقب الله !!
56  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: President Buhari Holds Crucial Meeting With President Obama - Photos on: 21-09-2016 01:18 PM
AS I SEE DIS FATO NA TWO THINGS DEY MY MIND IS EITHER BUHARI GO THEIR FOR PRESIDENTIAL HAND SHAKE OR HIM GO MEET HIM GAY BROTHER BUT BEFORE DEM GO CONCLUDE ANYTHING MAKE I GERARAHERE BEFORE PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL? يراقب الله !!
57  Forum / The Buzz Central / Re: The 3 Kardashians I Have Slept With Are; Kim, Khloe & Blac Chyna - The Game Admits on: 21-09-2016 01:12 PM
U phyuk ASHAWO COME DEY USE DEM TAKE DEY BRAG I SORRY FOR U D HELL WEY DEY WAIT FOR U DEM DON DEY ADD AM MORE FUELL SO E GO SETTLE DOWN BURN U SMALL SMALL NONSENSE ABEG I'M ARA HERE MAKE PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL? يراقب الله !!
58  Forum / The Buzz Central / Re: Check Out What BBA Star Beverly Osu Wore To Linda Ikeji's Surprise Birthday Party (Photos) on: 21-09-2016 01:08 PM
HOW CAN SOMEBODY GO TO A BOUTIQUE TO BUY A COMPLETE JEANS TROUSER @ A PRICE AND WILL STILL BUY THAT SAME JEANS TROUSER UNCOMPLETED @ D SAME PRICE IS THAT ONE NOT MADNESS, THEN AGAIN, SOMEBODY WILL EXPOSE PART OF HER BODY TO A PUBLIC GATHERING NOT EVEN HER HOUSE WITH UNCOMPLETED CLOTHES WHATS D NEED, WHY NOT JUST AFTER TAKING UR SHOWER, DO UR MAKE UP AND JUST STROLL TO D BIRTHDAYPARTY NAKED JUST LIKE DAT ATLEAST D ATTENTION U ARE PLANNING TO SEEK U WILL EVENTUALLY GET IT TRIPPLE FOLD NONSENSE GENERATION ABEG I'M ARA HERE BEFORE PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL? يراقب الله !! 
59  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Internet Explodes as NTA Makes Terrible Blunder on Live TV Broadcast (PHOTOS) on: 21-09-2016 12:59 PM
HAS ANYTHING EVER BEEN ACCURATE IN NIGERIA ESPECIALLY D MEDIA ALWAYS MISLEADING PEOPLE, TOMORROW IT IS EITHER VANGUARD HAS ONE NEWS HEADLINE AND A DIFFERENT NEWS UNDER OR NEWS HEADLINE CAPTIONS AND NOTHING RELATED TO D HEADLINE ANYWAYS NA THEIR WAY BUT MAKE DEM NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL? يراقب الله !!
60  Forum / The Buzz Central / Re: Handsome Throwback Picture of President Buhari as a Military Officer During the Civil War on: 21-09-2016 12:53 PM
POSTER DID I HEAR U SAY HANDSOME OR TERRORISTSOME ANYWAYS MAKE HIM ALWAYS REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL? يراقب الله !!
Pages:
1 2 [3] 4 5 6 ... 87