Quote from: ILOVEIT on 23-03-2013 12:03 AM
@pusspen...i no only doff my cap for u..my elephant trunk also stand dey doff for u.. ..almost everything u put there is on point..i wonder where u get dis kind of big balls as a woman to drop dis bombs?..u too much.i wan ask whether for naija dey get special school where dis girls dem dey go learn lies? coz all their lies are directly connected to one another...the worst part be say most of their lies are not only discussing but irritating....for e.g.how someone mama go die 3-4 times huh? >: if u ask she go say d first na her step mother,d second na d person wey adopt her..d third na her grandmama then d forth na her mama..just imagine discussing lies..( ..
disgusting* lies!