straight nah to dey wash ur undies,hehe shey u like am sweetie?
itll be jazzed o...
you! the day wey terry go travel, i go beat u eh!
u just dey follow follow am abi?
i go catch u
na now i know say,u no be only yeye man,but obonge yeye lacking of sense,skyponnnnn,i tripple dea u come try wetin u wan
do,i promise u that i will deal with u tie u and put in the big pot for celebration......silly yeye scary face.....
if u cant handle him alone dont hesitate to call me.