Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: PIG!! Footballer Kolo Toure Abandons Wife & Kids To Go After Zimbabwean Student on: 28-11-2012 12:21 PM
wetin he younger brother talk or do about dis mata, abeg e anyting wey he like make he do na he body no be my own
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: [RAW VIDEO] President Obama Caught Drinking Beer In Public: AUG 14,2012 on: 16-08-2012 09:15 AM
make our own president try am na if he knw say he wan die
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WTF: A 26 Years Old Nigerian Sentenced To Death By Hanging For Stealing N1,705 on: 22-06-2012 09:01 AM
nigeria na wa ooo person wey steal just 1705 naira na una wan kill ko leave person wey collect bribe of 3million dollars chai we no fit change 4 dis country and we no go ever meet up in life
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Naija We Hail Oo: Trouble In Lagos As Police Man Shots Passenger Dead Over N100 on: 14-01-2012 11:29 AM
nigerian police na una be the arm robbers wey we dey see, so just becuase of 100 naira una kill person i which say i be army or nevy i 4 don kill ova 5000 police men cos una no worth to live at all
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: A protester was killed in Ibafo on: 14-01-2012 11:01 AM
wicked men, u all will die of your wickedness
6  Forum / The Buzz Central / Re: Fuel Subsidy? P-Square's Peter Okoye Abandon his Lamborghini on: 6-01-2012 02:31 PM
dem won use dat 1 dey shalo us, we knw wetin dey
Pages: