poster man,na kidney and heart transplant now nor bi HIV again? una mouth nor gud at all...may God have mercy on u guys...my sister, u will not die but live, and proclaim what the LORD has done..
nawaoooo!!! everywhere na Edo girls watin dey happen naa? edo girls make una take am easy na. make i tell una something,there are other countries that is doing this prostitution of a thing,but them don't use it to rof there mouth the ways u girls do.na only una dey dis wide world? see some people way nor come europe make am pass d people way come. abeg abeg make una take am easy.