NA DEM SABI! ABI NO BE UNA VOTE FOR DEM? UNA COLLECT MONEY,CON VOTE FOR DEM, ABI NO BE SO? SO WHY UNA DEY COMPLAIN. UNA SELL UNA RIGHT BCOS OF BREAD, UNA CON DEY COMPLAIN. POLITICS NA BIZNESS, ANYBODY WEN GET THERE CAN CHOP AS HIM LIKE, AFTER-ALL, NO BE UNA GIVE DEM MONEY TO CONTEST. ABI WEN D POST DEY VACANT, WHY UNA PAPA NO GO CONTEST? IF UNA SEE DEM FACE-TO-FACE NOW, UNA GO CON DEY SMILE WITH UNA SMELLING MOUTH WEY FLIES GO SOON ENTER. I HATE FAKE PIPO. EVERY fcukING 9JA IS GUILTY, EVERYBODY WANTS TO GET RICH QUICK, THAT MEANS THAT IF WE GET THERE, WE WILL DO THE SAME. CORRUPTION IS IN OUR BLOOD. A BLACK MAN WILL ALWAYS BE A BLACK EVEN IN A FOREIGN COUNTRY. IN LONDON, 9JA DEM BE THIEF. DEM NO GREE CHANGE. DEM GO COLLECT FOR THIS COUNCIL, CON GO ANOTHER COUNCIL GO COLLECT HOUSE, DEM GO COLLECT REACH 5 HOUSES CON DEY USE AM RENT OUT. THATS WHY MANY 9JA DEY BRITISH CELL HERE. SO B4 U JUDGE JONATHAN, JUDGE URSELF.
Not all Naija are corrupt. Do not generalize. Speak of the people you know. Insult not my heritage.