Na wa for nigerians ooo, so una dey pity the woman? wen we go get sense, i say wen? as we hear dis story we supos to call efcc to arrest the former governor make he xplain where he get all this money wen he take buy palace for america uk and saudi arabia, and alot of houses in abuja and lagos. kongi state as i know na very poor state, all the money wen he supose to take build hospital, schools, good road nai dis man thief. OBAMA noy get house reach this man oo, na only one house ABAMA still get oo even as a presidor, nai one yeye ilitrate steal moni go buy houses every where and una dey pity the children, the same children when dem grow up dem go be thief like their papa dey opress our own children too. dem pass the stealing from generation to generation. people dey sleep under brige for oshodi, una dey pity thief thief family, una noy pray make the woman die with all her children self una dey talk rubish. even with the xgovernor. if na babagida wife he happen to, na so una go dey pity am too, na wa for nigerians oo, all their pikin dey go better school abroad, schol strike for nigeria eno concern dem, if dem sick na abroad dem carry d children go for treatment, una dey here dey pitty first lady wen be thief. nemesis dey catch up with dem, why una noy pity JAMES EBORI na, una 4 pitty am too. i noy won swear here oo, person wen get wife and children noy pity her, una come dey pitty, i beg make dem go die for cold, make nigeria for better.
guy nawaa for youoo.leave the children out of this ok. pls i take god beg you.