The guy na cultist, y can't dey just tell d truth . Na only him b rich man pikin or brother for d school... I beg him dey pay for wetin him buy... Pls nxt joo!
Let's forget about dat nonsense about chibok girls or whatever, as a matter of fact, no girl is missing. D gvt is just trying to play along d sect group by agreeing to dat...