Show Posts
Pages:
1 ... 32 33 34 [35]
681  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man dies on top of commercial sex worker in Aba on: 1-03-2014 02:01 PM
Quote from: ajanni on 27-02-2014 08:15 PM
na wa oooooo' he die in action
Hahahahahahahahha d guy went M.I.A {missin in action}
682  Forum / The Buzz Central / Re: SEE What This Female Singer Is Showing Off - PHOTOS on: 27-02-2014 10:50 PM
Quote from: Bankable on 27-02-2014 04:48 PM
That flesh resemble 6 packs? Everything na news for this stupid site..
I jst tire for dem I swear
683  Forum / The Buzz Central / Re: "Return my Brazilian hair in 7days or I disgrace you "Video vixen Venita Akpofur on: 27-02-2014 10:40 PM
Is dis one supose to b a news?? Or u jst showin ur lunacy admin??
684  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: TERRIBLE!!! 65-year-old man remanded for defiling fellow church members on: 18-04-2012 08:40 AM
Hmm neva c im own menopause?
685  Forum / The Buzz Central / Re: Nigerian Artist, Orezi Arrested With Cocaine In Dubai on: 26-11-2011 02:44 PM
Quote from: raybenzino on 26-11-2011 02:38 PM
Na d bhind me jst dey glance since o...c d monkey wey com evn dey poze 4im frnt mtcheew...
lol
686  Forum / The Buzz Central / Re: Nigerian Artist, Orezi Arrested With Cocaine In Dubai on: 26-11-2011 02:41 PM
Na d bhind me jst dey glance since o...c d monkey wey com evn dey poze 4im frnt mtcheew... Angry
687  Forum / The Buzz Central / Re: Nigerian Artist, Orezi Arrested With Cocaine In Dubai on: 26-11-2011 02:38 PM
Na d bhind me jst dey glance since o...c d monkey wey com evn dey poze 4im frnt mtcheew...
688  Forum / Politics / Re: breaking news: Dim Odimegwu Ojukwu is Dead on: 26-11-2011 02:31 PM
This 1 all of una dey shout at last..so na una dey fast n pray make im kick bucket since abi?
689  Forum / The Buzz Central / Re: Meet The Hottest and Most Handsome Guys In Nigerian Entertainment on: 26-09-2011 08:19 AM
Mtcheew ma granpa hot pazz...
690  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: another videoed rape case, girl flogged with matchet on: 24-09-2011 05:41 PM
I no even c d video watch mtcheew
691  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Police Make Arrests In Abia Gang Rape Case on: 24-09-2011 05:35 PM
They shuld bring dem 2me 4divine castration hehehehe
692  Forum / Relationships & Romance / Re: help!help!help.he left me for a classic gal in abj. on: 15-09-2011 08:40 PM
Give him 20million n he will return Grin
693  Forum / The Buzz Central / Re: Blackface Naija's Wife Dump Him, For Being Too Broke! on: 14-09-2011 10:20 PM
C d power of naija women
694  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Health Benefits Of Banana Fruit on: 3-09-2011 01:31 PM
Quote from: kerryniyi on  2-09-2011 11:28 AM
It also increases sperm production
i agree wif u man
695  Forum / Sports / Re: Mikel Obi Tells NFF and Samsion Siasia To "Go To Hell" on: 2-09-2011 08:51 AM
Pozta u dan dey madt ba? Whch stori u write like diz..i dey find Go 2hell since n i no ciam..u beta rmove diz pozt n go rephraze am..luk 4whr u go put d Go 2 Hell or els yawa go Gaz oo
696  Forum / The Buzz Central / Re: Tonto Dikeh Stars In Another "Porn Movie" - Striper In Love on: 15-08-2011 06:42 PM
She is becomin stupid every blessed day...
Pages:
1 ... 32 33 34 [35]