Show Posts
Pages:
1 [2] 3
21  Forum / Relationships & Romance / Re: How long can you remain faithful to your spouse if he/she stays abroad? on: 13-03-2011 10:51 AM
My broda,body nobi fire wood oo!!! sake of say na woman? she nogo fit holam till the bobor come back becouse woman body is like a whole so they always needs something to block or to fix inside the whole everytime but if na the man him fit hold him self but nobi every man oo!!! but almost every woman cant hold them body all of Dem has  A chicken head with chicken brain Grin you no hear wetin our sister (sophiebaby talk??) say.... soon as the man dey lift to ariport she don start phone calls for funs and so that she go also fix something inside her whole like i said b4 Grin well make una dey carful for Dis life oo!!! Roll Eyes
22  Forum / Relationships & Romance / Re: WHY DO LADIES BLAME ALL MEN IN EVENT OF DISAPPOINTMENT IN THEIR RELATIONSHIP? on: 13-03-2011 10:36 AM
Women are like butterflys that flys arround looking for differents flowers to suck on.... Grin they can pretend!!!? hiden thier mistaries and at the end they wud look for a man to Blame...if A woman break man heart nobodi they hearam but if na man break woman heart TV,NEWSPAPARS,CNN,BBC,ETC. Dem go dey say man break thier hearts and i no know how come thier heart are broked while be say wetin dey carry come ,they still carry am Go. They all empty drums cuz after all na still man go marry Dem...rurbish!!! Roll Eyes im out here, no talk say you see me for hear.bye.
23  Forum / Sports / Re: Michael Essien father James Essien disowns him? on: 13-03-2011 10:20 AM
If this na true, it means that he is an idiot or e be like say na person do am that sickness of not caring or knowing his father...charity begins at home,after making all noise out there playing heaven and earth he cant remember person wey make love with him mama and pour all his strenght inside him mama belley....or abi na juju wey him do wey dem tell am say him papa no go chorp him wealth? well to finalise the issue, if that is true,MICHAEL na stupid idiot Shocked
24  Forum / Relationships & Romance / Re: MEN BEWARE! More women buy love charm in lipstick, powder on: 12-03-2011 11:14 PM
Wonders shall never end!!! naija na place for any kind thing you needs or wants na d 1 wey una dey see so? what of the restuarants wey dey for naija wey dey use human meat dey cook better soup? abegi una wey dey go to eat outside resto, Lol. So dis 1 nobi new thing, so make everybody just to dey pray any morning when ever he or she wakes up from the bed and give everything about you into God,s care through jesus christ our savior,Amen.
25  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: National Anthem embarasses Ambassadorial nominee... on: 10-03-2011 11:00 PM
Lol ...naija wor wor. i want to let you people to know that i can recite the national anthem in french language, and igbo dialect. though im in a french country for now but anytime they needs me i will recite it for dem mama soldia................... Grin mer tout ca va bien y pas de probleme je sui la tout jour,merci. Roll Eyes
26  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Legendary Footballer Rashidi Yekini Runs Mad, Roams Street Bare Footed on: 10-03-2011 10:44 PM
Na so every body go dey talk them own cuz na everybody get him own mouth shaaaa!!!! well for me, if you ask me ...i fit say ahhhhhhhhhhhh!!! na who know where he put his hands in those days wey him dey makam dey shine shebi una no say anythiing wey dey sweet dey also pain or sometimes can kill too. and again, devil,s gift an with time,bring head and take head....so  i want to tell everybody here say...nobi who first start dey win oo after runings they will count miles...cuz who need am very quick  dey go very quick too. so my suggestion for the people who want to help na..make dem carry am go for a big time man of God like... uma ukpi, Tb joshua, pastor cris and echetaram and echetaram!!! abeg i dey come make i go wash my hand oo i no follow. Grin
27  Forum / Relationships & Romance / Re: "my gal friend loves party more dan she loves me"..gush!! on: 6-03-2011 10:01 PM
everything wey una dey talk here na rurbish.....How can you remove monkey from the bush of trees??? and you saying sit her down and talk to her on wut??? see make everyone respect him or her self here self make una talk weting una know abeg becouse i never see where you want to keep a monkey in your house and you expect the monkey to stop climbing or looking for a tree to climb? Lol Grin
28  Forum / Sports / Re: Young Players Wanted on: 15-02-2011 12:55 AM
HAHAHAHA AWW I DON SEE THINGS OOOO,WELL NOTIN WEY WE NOGO SEE FOR NAIJA BOYS DEM DEY STRAND MANY PEOPLE SAY DEM BE FOOTBALLERS OUTSIDE NAIJA SAYIN DEM BE AGENTS,, NA LIE OOO DEM BE DEVILS AGENT  HAHAHAHAH LOL Grin Grin SEE IM NOT IN NIGERIA ,JUST IF YOU COME OUTSIDE COME AND SEE MANY NIGERIAN BOYS THAT ARE STRANDED HERE YOU WILL HAVE TEARS FROM YOUR EYEZ. SEE ALL THOSE DEVIL,S FOOTBALLERS AGENTS, NA THUNDER GO FIRE DEM MAMA AND PAPA STUPID ANIMALS DEM BE!!!!
29  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Again, Spain deports 60 Nigerians (Page 7) on: 14-02-2011 10:51 PM
NO PLACE LIKE HOME NA FOR NAIJA? WEY THE LEADERS NA CRIMINALS AND THE PEOPLE NA DEM MAMA SOLDIER, PERSON GO DEY SLEEP AND MIND GO HANGUP MAKE DEM NO COME BREAK YOUR HOUSE GORVERNMENT DEM DEY CARRY DEY GO FOR DEM KITCHEN ALONE...SO NA HOW HOME FOR NAIJA BECOME PLACE LIKE HOME, ABEGI MAKE UNA MIND AS UAN GO DEY TAKE DEY TALK OOOO EHHHHHHHHN? I DON TALK MY OWN FINISH OOOOOO!!!!
30  Forum / Relationships & Romance / Re: Why a lot african people come to europe and want to make marriage? on: 14-02-2011 10:33 PM
THIS WOMAN WEY GO POST DIS COMMENT HERE NA IDIOT,SHEY DEY CREZ? WETIN BE HER OWN PROBLEM SELF? DEM TELLAM SAY WHITE MEN NO DEY COME AFRICA COME MARRY BLACK WOMEN HERE? SHE DEY TALK LIKE SAY EUROP NA HEAVENS.... THURNDER GO FIRE HER MAMA AND PAPA STUPID ANIMAL LIKEAM MOOGOO!!! Grin
31  Forum / Politics / Re: Nasarawa protesters hurl stones at President Jonathan’s convoy on: 13-02-2011 08:25 PM
NOBI SAY DEM GO START CHURCH BE THE MATTER, WE NEED TO DEPART AND STAY ON EACH OTHERS PLACE ETC..ABOKI DEM,OFENMANU AND NDEY IGBO THATZ THE ONLY THING.
32  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pastor rapes job seeker during vigil … Says God has answered their prayer. on: 13-02-2011 08:18 PM
AWW MY BROTHER THE THING DEY SWEET OO,IT DEY SWEET Y Y Y,THAT NA MAMA COMFORT.LOL!!!!
33  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian British Girl Dies After Buttock-Enhancing Surgery on: 13-02-2011 07:53 PM
MICKEAL JACKSON SELF BETTER PASS DIS IDIOT AND NA FOR HELL FIRE SHE GO GET HER SELF,SHE WANT TO GO RESHAPE HER RURBISH THING WEY SHE DEY USE FOR TOILET SO THAT MAN GO COME LOOK AND PUT HIM POWER THERE AT LAST,THURNDER DON FIRE AM STUPID THING...
34  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Again, Spain deports 60 Nigerians on: 13-02-2011 07:45 PM
ABGEI MAKE UNA NO TALK GO THAT SIDE,NA AWA PEOPLE DEM DEY GO phyuk UP FOR THERE IF UNA DEY TRAVILE OUTSIDE THE COUNTRY ,UNA GO KNOW WETIN I DEY TALK,HOW NAIJA PERSON GO GET JUST 100DOLLARS HIM GO DEY POSS HIM SELF DRINKIN GOING TO THE PARTY MAKIN LOTS OF NOISE THEY CANT RESPECT DEM SELF AT ALL WHEN DEM KNOW SAY DEM NO GET BETTER WORK THERE...BY THE WAY THERE ARE OTHER PEOPLE WEY NOBI NAIJA WEY DEY IN THAT SAME SPAIN SELF DEY DRUG AND DO ALL KIND OF THINGS BUT NOBODY GO HEAR THIER MOUTH. SO MAKE UNA TALK AS UNA NO MY BROTHERS...ME I DON TRAVILE ALOT AND I DEY SEE OUR NIAJA PEOPLE HOW DEM DEY STUPID REACH INSULTING DEM SELVES EXPOSSING DEM SELF LIKE SHITS!!!MMMHHH ITS SMELLING .LOL
35  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Again, Spain deports 60 Nigerians on: 13-02-2011 07:44 PM
ABGEI MAKE UNA NO TALK GO THAT SIDE,NA AWA PEOPLE DEM DEY GO phyuk UP FOR THERE IF UNA DEY TRAVILE OUTSIDE THE COUNTRY ,UNA GO KNOW WETIN I DEY TALK,HOW NAIJA PERSON GO GET JUST 100DOLLARS HIM GO DEY POSS HIM SELF DRINKIN GOING TO THE PARTY MAKIN LOTS OF NOISE THEY CANT RESPECT DEM SELF AT ALL WHEN DEM KNOW SAY DEM NO GET BETTER WORK THERE...BY THE WAY THERE ARE OTHER PEOPLE WEY NOBI NAIJA WEY DEY IN THAT SAME SPAIN SELF DEY DRUG AND DO ALL KIND OF THINGS BUT NOBODY GO HEAR THIER MOUTH. SO MAKE UNA TALK AS UNA NO MY BROTHERS...ME I DON TRAVILE ALOT AND I DEY SEE OUR NIAJA PEOPLE HOW DEM DEY STUPID REACH INSULTING DEM SELVES EXPOSSING DEM SELF LIKE SHITS!!!MMMHHH ITS SMELLING .LOL
36  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Again, Spain deports 60 Nigerians on: 13-02-2011 07:43 PM
ABGEI MAKE UNA NO TALK GO THAT SIDE,NA AWA PEOPLE DEM DEY GO phyuk UP FOR THERE IF UNA DEY TRAVILE OUTSIDE THE COUNTRY ,UNA GO KNOW WETIN I DEY TALK,HOW NAIJA PERSON GO GET JUST 100DOLLARS HIM GO DEY POSS HIM SELF DRINKIN GOING TO THE PARTY MAKIN LOTS OF NOISE THEY CANT RESPECT DEM SELF AT ALL WHEN DEM KNOW SAY DEM NO GET BETTER WORK THERE...BY THE WAY THERE ARE OTHER PEOPLE WEY NOBI NAIJA WEY DEY IN THAT SAME SPAIN SELF DEY DRUG AND DO ALL KIND OF THINGS BUT NOBODY GO HEAR THIER MOUTH. SO MAKE UNA TALK AS UNA NO MY BROTHERS...ME I DON TRAVILE ALOT AND I DEY SEE OUR NIAJA PEOPLE HOW DEM DEY STUPID REACH INSULTING DEM SELVES EXPOSSING DEM SELF LIKE SHITS!!!MMMHHH ITS SMELLING .LOL
37  Forum / Politics / Re: Scores Crushed To Death At Jonathan's Presidential Rally In Port Harcourt on: 13-02-2011 07:33 PM
IF DIS NOBI THRUTH, I GO MAKE SURE SAY DEM CLOSE DIS SITE BUT IF SAY NA TRUTH,NA THURNDER GO FIRE DEM MAMA AND PAPA SO CALLED GORVERMENT AND DEM POLICE TRYING TO MAKE DEM KITCHEN BETTER USING OTHER PEOPLE FOR FOOLS KILLING INNOCENTS. NO PEACE IN NIGERIA,ANIMAL KINGDOM EVEN HAVE PEACE THAN NIGERIA.... SHEDING BLOOD LIKE SAY NA CHICKEN SELF. DEM THINK SAY DEM GO CARRY DIS EARTH GO HEAVEN??? INFACT NA FOR HELL FIRE DEM GO CARRY AM GO. OR DEM THINK SAY DEM GO STAY FOR DIS LIFE FOREVER? DEVIL PURNISH DEM AND DEM FAMILY 1 BY 1...!!!! BROS I DEY VES OOO I NO HAPPY AT ALL FOR HOW DEM GORVERNMENT DEM DEY TREAT DEM PEOPLE AHHH,NA WETIN SELF...!!!
38  Forum / Politics / Re: Scores Crushed To Death At Jonathan's Presidential Rally In Port Harcourt on: 13-02-2011 07:24 PM
 SEE ENH? IF DIS NA JOKE TIME DON REACH WHEN I GO MAKE SURE SAY DEM CLOSE DIS SITE,BUT IF NA TURE NA HIM BE SAY NIGERIA NA OUT SIDE CREZY WORLD WHERE GORVERNMENT AND DEM PEOPLE GO DEY BEHAVE LIKE ANIMALS. NO PEACE SHEDING BLOODS OF THE INNOCENTS STUPID DEM AND DEM MAMA ALL!!! ANIMAL KINGDOM EVEN HAVE PEACE THAN NIGERIA DUE TO THE STUPID GOVERNMENTS WEY WE DEY GET FOR NIGERIA THURNDER GO FIRE THIER PAPA AND MAMA.
39  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man Jailed For *****ing Bosom Of 15 Year Old Illegally on: 27-11-2010 12:31 AM
He touched becouse his body no bi wood o,maybe  its how the girl possitions her body all the time cuz i can guess how a 15 year old could be big like and if the woman is a nice mother she could have disclosed that to families to know how they would seattled the matter and not to raise an alarm for the public to be invited. stupid mother and heartless idiot.
40  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Christ Embassy Pastor, Chris Oyakhilome In $35million Money Laundering Scam on: 26-11-2010 09:57 PM
This is a trash and stupid talk...the so called EFCC,EFTC EFFTC AND DEM MAMA ETCC, its act of thier stupidity and idiotismatics cuzing all this rurbish...how can thier home are catching fire and they are there pursueing a rat?? what is thier concerns about the christ embassy? is christ embassy a gorvernment church? when this man was about to raise his church no one helped him,no gorvernor or president helped him. remember he was brought up abroad if that is the case,so if he chooses to be saving his account abroad is not thier concerns ok? they are there while our country catching fire the gorverments looting our money like drinking water...nothing to hold for a betterment of nigeria for a whole 50 years but they can only celebrate DEM MAMA spending all our money inside DEM MAMA kitchin just for them and thier family alone! so please they should go and look for something else to work becouse them also are criminals so called EFFTC EFFFphyuk DEM PAPA.im out here dont say i said o! but im not scared of any monkey lol Grin
Pages:
1 [2] 3