There is suppose 2b an urgent meeting going on right now in d jungle, everybody is there lion, tiger, elephant, antelope but d meeting cant start because d monkey is busy reading this POST.
Terry wetin hehehe mean abi na comment or u no get wetin 2 dey write again cos na wetin u dey like comment 4 most pple post. Those wey bin become hero here no bin dey post irrelevant comment like u dey alway post 2 force urself become hero so boy take am easy, hero go come bt na small small, stop 2 dey force urself cos bible say dos wey carry them-self up God go bring dem down. Terry say amem