Show Posts
Pages:
1 [2]
21  Forum / Relationships & Romance / Re: Public Kiss? (Page 4) on: 2-12-2010 08:53 PM
me i go kiss am 4 piblic
anywhere self i go dey kiss am dey..some girls dey ohh if u nor kiss dem for piblic
 dem go tell u say u nor love them abi
22  Forum / Relationships & Romance / Re: Ever won a lady's heart without telling her a lie? on: 30-11-2010 08:11 PM
my papa get 5 estate for GRS na mt mama dey drive that range sport pass u go hide
23  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I’ve slept with 700 women on: 28-11-2010 01:57 PM
this guy b4 2015 he go phyuk million
24  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: A virgin is pregnant. on: 28-11-2010 01:53 PM
guyman just go pray 1st 40days fasting and prayer because this one when virgin dey pregnant so he get as he be ohh u sure say the girl nor dey do am out side b4 u say na virgin
25  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man to die by hanging for kidnapping on: 28-11-2010 01:44 PM
1 by 1 all go see hell
26  Forum / Family / Re: guys Would you allow your wife to get a tattoo? on: 27-11-2010 12:01 PM
make una know say this tatoo una dey talk so na girls even get am pass boys if my wife draw tatoo i nor dey marry again
Pages:
1 [2]