Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Photo Of Dr. SID New Mansion In Lekki, Lagos (Page 2) on: 15-05-2013 02:21 PM
oh mehn ! dis men never talk where dem dey get money , but any which way na way .....
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NOT A JOKE: Swaziland Aviation Authorities Warn Witches Against Flying Too High on: 15-05-2013 02:17 PM
omo dis witches levels no b here oh ! bt i still blive dem dey learn for edo state witches we dey even cove for air...lool
3  Forum / Relationships & Romance / Re: Why Are Most Nigerian Girls Too Materialistic and Demanding (Home and Abroad)? on: 19-03-2013 12:02 PM
as guys  blive no gud relationship with out sex , na so naija gals bliv say no gud relationship without dem  demanding for enof cash from guys  to takia of dem sef lool.....
4  Forum / Politics / Re: SMH: President Goodluck Jonathan Interview With Christiane Amanpour ON CNN on: 25-01-2013 07:41 AM
i wonder wen dis men will stop all dis rubbish..... Roll Eyes
5  Forum / Politics / Re: SMH: President Goodluck Jonathan Interview With Christiane Amanpour ON CNN on: 25-01-2013 07:40 AM
gudluck na real dundy ...i wonder wat his Tongue Tongue mind is telling while he is saying that rubbish ....make thunder tire his boxers , he dey craze well well.......
Pages: