pls guys lets congratulate and respect her
for atleast been the First Lady...
my dear i nor agree wit u, first lady wey dey chop our money
aisha WHICH OF UNA MONEY? YOUR PAPA OWN?
Na beta question be dat oo. Make una help me ask am jare, bad belle ppl too much. Wetin she go call the one Bankole and his deputy chop so? Dem money abi?