Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Christ Embassy Pastor, Chris Oyakhilome In $35million Money Laundering Scam on: 10-12-2010 06:59 PM
Exmas don reach ona dey find money,Efcc make ona do watin ona lyk stop d programms or whateva but i wonda how much richer ona go become,na ona money in launder?.If u trouble God,God wil trouble u.
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Christ Embassy Pastor, Chris Oyakhilome In $35million Money Laundering Scam (Page 2) on: 10-12-2010 06:52 PM
!phyuk ALL EFCC STAFFS 4RM D TOP 2 D LEAST,DIA NYASH NO CLEAN MAKE DEN GO START WIT D SO-CALD POLITICIANS,ONA THINK SAY GOD DEY SLIP?ONA THINK SAY IN B ONA WEY DEY BORROW OUR MONEY DEY CHOP OR DEY SLIP AROUND(DOZ OF ONA WEY NO DEY HOLD ONA TROUSER EVEN WITH RING 4 ONA HAND)IN MEMBAS NO DEY COMPLAIN NA DEM DEY WEAR D SHOE.GET A LIFE.
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Christ Embassy Pastor, Chris Oyakhilome In $35million Money Laundering Scam (Page 2) on: 10-12-2010 06:50 PM
!phyuk ALL EFCC STAFFS 4RM D TOP 2 D LEAST,DIA NYASH NO CLEAN MAKE DEN GO START WIT D SO-CALD POLITICIANS,ONA THINK SAY GOD DEY SLIP?ONA THINK SAY IN B ONA WEY DEY BORROW OUR MONEY DEY CHOP OR DEY SLIP AROUND(DOZ OF ONA WEY NO DEY HOLD ONA TROUSER EVEN WITH RING 4 ONA HAND)IN MEMBAS NO DEY COMPLAIN NA DEM DEY WEAR D SHOE.GET A LIFE.
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Christ Embassy Pastor, Chris Oyakhilome In $35million Money Laundering Scam (Page 30) on: 10-12-2010 06:34 PM
At james u no dey shame say wit al ur holines nd goodnes u stil get people wey u fit cal poor around u,start by putin fud in dia mouths make we know say ur nyash nin clean pass,by d way who b dem wey suppose do am u no get money nd who dey stop u 4rm packin ur own money abroad,bad bele al d politicians wey don thief money wey dis so cald Efcc dey back up u giv comment?Use ur head.
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Christ Embassy Pastor, Chris Oyakhilome In $35million Money Laundering Scam (Page 2) on: 10-12-2010 06:08 PM
Al dis block headed humans and jobles EFCC na d work wey den snd ona 2 do?Al d billions of naira wey dis our so-cald politicians don thief no enta news,ona no even make pim,if person dey progres or fail ona go complain,wetin ona rily want?In borrow money 4rm government or president or even ona bank account or purse?Take it or leave it PASTOR CHRIS OYAKHILOME IS A GREAT MAN AND WE HIS FOLLOWERS ARE PRIVILEDGED 2 COME IN CONTACT WIT HIM AND ALSO GIVE OUR MONEY 2 GOD 2RU HIM,IF U CAN'T BEAT US JOIN US!STOP D COMPLAIN AND JEALOUSY!NO DIE IN SILENCE!U HEARD!.
Pages: