Which kind Pure white be this? Na who dey drive this moluwe bus? Just one women hand bag 300 Million naira. And they said our population is 170 to 180 million wey them go use the money take help poor people,each citizen one million.Who wan buy am?
Come ohh wetin the woman go use am carry, shey na Menstrual pad,panket,eye pencil,eye lashes,lip stick,tissue papers,mirror,BB,condoms,and other rubbish stuff wey i dey see for babes handbag,na him una want use 300 million naira bag carry.
I dey come,make i go smoke egbo first make my brain open because i no fit enter for this kind keke napepe.
Na true u talk jare...
but if we give one million to every citizen of nigeria, na only 300 people hand nai the money go reach. the only way the money go reach every body hand na to share am ono one or two two naira.