nawa oooo we jus dey die both home and abroad and da goverment dey do nada...shey dey go fit try omo malay lyk dat 4 9ja cum sentence am death....dey are suppose transfer da case back 9ja.........#abi wetin una tink nah#
well its not new that our embassies abroad do give 2 shits abut its citizens......but violence sometimes can solve tins,even da bible says "dat only the violent taketh by force"
wetin consign agbero wit overload,which one be igbo and edo way una dey yan self.....the person has commited an attrocity and a 9ja person..so wats da jerk..