it is wahhh oooo!!! we 9igerians alwayz copy, witout knowing da implications. well, style na style, pattern na pattern!! i pray i dnt meet an "ass burster" cos i wont take it lightly.
shonnn!! una good!! if 2 say dem dey giv award 4 beef, many pple 4 dey carry am steady. but whether "quran na rubish", or "bible na nonsense", hw does it call 4 unnecessary comments and insults??? take it easy pals!!
choooooo!! i don tire 2 follow up 4 d comments! as i dey read frm page1, na so d comments dey increase dey go!! so, i say make i jump reach d end. shoutout 2 every pal here. both d beefer and d beefee!! jooor ohhh. peace!!