Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Unilag Student Dies After Being Drugged By Her Guy on: 16-01-2011 09:57 AM
oh wat a waste!!!in short God go punish dat guy!!!
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: How jealous wife slaughtered mate, stepson on: 7-01-2011 03:04 PM
kai no be small tin oooooooh.hw u normal person go slaughter her fellow human being.even livin in same house?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh???
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Shocking! Nigerians Do Not Like To Bosom feed on: 21-12-2010 05:11 PM
na which kind tin be dis, hw mothers go stop dey Bosom feed their pikin.abi una wont make wuna pikin no get sense?!
Pages: