Show Posts
Pages:
1 ... 4 5 6 [7]
121  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Swagga on: 30-12-2010 07:35 AM
Quote from: terryworld on 29-12-2010 01:56 PM
omo i tire 4 d guy.anyway,them neva mess 4 him brain dats why d guy just dey vibrate.
u b jew.
122  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Swagga on: 30-12-2010 07:31 AM
Quote from: Lizzie4Shizzie on 29-12-2010 02:31 PM
Quote from: Luvnprince on 29-12-2010 01:10 PM
I performed diz joke 4 obama nd GEJ nd dey laughed na only bad belle pple no go fit laugh buh if itz nt funny 2 u huuuh i dont give a hooth.Joor oh.
[email protected] mind dem all..Its pretti funny..hehe..Nd ur jus makin mouth 4 dat Obama thngy jhooorr  Grin Grin
huh @last sum1 iz makn sense.10ks jare my luvly 6ta.
123  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Type of Mess on: 29-12-2010 01:35 PM
Dere r dif kynd of mess
we have mess-infant
den meeeez-gurls
meezzz-men afta dey don chop brd yam rice nd beans
buh my own na pseee,so silent bt e dey rat.
124  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Swagga on: 29-12-2010 01:23 PM
Quote from: terryworld on 29-12-2010 10:44 AM
poster oya comot,them dey come ooo.
can any good word com out of dis ur mouth?
125  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Swagga on: 29-12-2010 01:20 PM
Quote from: florish4love on 29-12-2010 12:18 PM
yeeeeeeeeee
see yabbing oooo
4 ur mind abi.
126  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Swagga on: 29-12-2010 01:10 PM
I performed diz joke 4 obama nd GEJ nd dey laughed na only bad belle pple no go fit laugh buh if itz nt funny 2 u huuuh i dont give a hooth.Joor oh.
127  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Swagga on: 29-12-2010 10:18 AM
I wonda wie we r goin wi dis latst word"swagha".Recently i ws @ a party on d island,we were ol dancn nd avn fun wen dis 80yr old woman danced up 2 me(isaac) nd said ishiki òlórun ò nì shwagha nd i ws lyk God wetin 80yr old woman wan use swagga do?
128  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Can u take solid EBA on New year day? on: 29-12-2010 07:56 AM
I cant shout,am sure sum of u ate it u kon dey form aloe vera 4 hie,anyway itz jst a tot nd nt a dream Okay,huh.
129  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Can u take solid EBA on New year day? on: 28-12-2010 11:32 PM
Quote from: shinapeters on 28-12-2010 10:11 PM
@ poster, must u let us know this is ur dream? eat eba if u want abeg!
130  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Can u take solid EBA on New year day? on: 28-12-2010 07:10 PM
Jst a tought.Bt truely can u.
131  Forum / Relationships & Romance / Re: We need strip clubs in Nigeria on: 28-12-2010 06:58 PM
Quote from: ikejaboy on 12-12-2010 08:40 PM
Lately I have been thinking, why is it that we have brothels (Ashawo joints) all over the place in Nigeria but we do not have even one correct strip joint?

Men love to admire the female body, we are very visual creatures. Women love attention from men and other women. Therefore, STRIP CLUBs are a winning formula.

The funny thing is that strip clubs are safer (no segxwally transmitted diseases) and wives, fiances and girl friends can sleep well at night knowing that their significant others are not out fcukING some ashawo in a backroom somewhere. All he is doing is looking but not touching.

So my Naijapals, join me let us put together a petition to Goodluck Jonathan's administration to allow strip joints in Nigeria!!

I need 10 thousand YES's before December 31, 2010 to take it to the federal government in Abuja.
u 4 jst ask us 2 giv u addrs,cus strip clubs plenty 4 naija.
Pages:
1 ... 4 5 6 [7]