Show Posts
|
Pages: |
427
|
Forum / Relationships & Romance / Re: HELP!!! My Wife Wants To Kill Me With Sex To Inherit My Property |
on: 31-12-2011 08:34 AM
| all of una wey dey talk say the man no dey fit no get sense , hw many of u ppl wey done marry or even living wit a woman? dont u kno that too much sex can kill someone? guys eight rounds of sex is not a joke on a daily basis, this is not just a girl frnd which can come around and spent some days wit u and then back to campus or her job, this is marriage and u wont kno that sex is a big work not until u get ur own wife, | | | |