Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Sex Orgy In Lagos School on: 17-06-2010 05:28 PM
ok naaa
2  Forum / Relationships & Romance / Re: why do girls close their eyes while kissing on: 23-12-2009 02:51 PM
my guy na normal tin , even U self dey do am.......................................
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Confession of Nood dancers: How we were arrested and segxwally abused on: 11-12-2009 12:19 PM
na wa 4 una, police men dem b human beings, make dem dey watch ova naked girls e easy? kai make dem leave shun d mat.my pple if na u, u go do d same tin as well, bodi no b firewood. .....haba it serves dem right
4  Forum / Relationships & Romance / Re: You hardly see a virgin now why? on: 25-11-2009 04:57 PM
na wa ooooooooo, my g there are still virgins out there, but most of them dey camouflage...........they no wan pple no say dey be VMOBILE.
5  Forum / Sports / Re: U-17 World Cup Shocker: Eaglets Skipper 25 Years Old on: 5-11-2009 02:33 PM
o men make una SHUN...................., na naija we dey, even our presido no fit tell us he actual age. ABEG make una leave d guy alone, if na U get d opportunity u no go GRAB am?
6  Forum / Relationships & Romance / Re: Can decent, faithful and honest ladies be found in Nigeria again???? on: 18-09-2009 03:45 PM
o men me ma dey wonder, if any dey............
7  Forum / Relationships & Romance / Re: Do you still believe in true love? on: 25-02-2009 12:12 AM
i do believe true love exist. but its really hard 2 find your true love
8  Forum / Sports / Re: WHO IS THE BEST, TORRES,RONALDO,MESSI on: 10-02-2009 07:08 PM
without any comparisons el nino fernando torres , is the best among the list. in terms of goal sense, he has it, control, passes etc, c. wahala[ronaldo] i s good but he sometimes make fool of himself,
9  Forum / Sports / Re: Eduardo da silva is better than henry on: 11-07-2008 09:44 PM
guys  na wow, eduardo is a nice player no doubt, but u cant compare him to the lord of highbury, in terms of skils eduardo as an edge, cos he has a brazillian blood runnng in him, goal sense henry pass well well, pace  henry pass, to finallize the whole issue, it ill take eduardo some years if he can.
Pages: