Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: It's Ok For Few Nigerian Pastors to Own Private Jet - Pastor Matthew Ashimolowo on: 3-12-2012 10:16 PM
abeg go sit down somewhere,thief like you,i know say he don dey plan to buy im own plane,for inside bible apart from the palm sunday wey jesus ride donkey,na so so waka waka with in leg jesus use till im die,but all dis thief wan fly,and not with their money ooo,with their mugu dem money,all of dem na thief
Pages: